Country | Ghana ![]() |
---|---|
Ein location | Accra International Conference Center, Accra ![]() |
Point for tym insyd | 2011 ![]() |
De 2011 Ghana Movie Awards be de second time dem dey give award to people wey dey do film for Ghana. Dem hold de event for Accra International Conference center for December 25, 2011. De people wey win dey include Kimberly Elise, Majid Michel, Somewhere in Africa. Ties That Bind get 21 nominations, buh dem win 9 awards, make dem de biggest winner. Olu Jacobs too get Lifetime Achievement Award.[1][2][3]