Title | 40 Looks Good on You ![]() |
---|---|
Genre | drama film ![]() |
Country of origin | Ghana ![]() |
Original language of film anaa TV show | English ![]() |
Publication date | 21 June 2019 ![]() |
Director | Pascal Amanfo ![]() |
40 Looks Good on You be 2019 Ghanaian wey Pascal Amanfo direct.[1][2]
Five paddies - Stacy, Yaaba, Mawusi, Araaba, den Ruth - wey meet for university, make promise to demaselves say before dem reach forty years, dem go achieve everythin' for life. But as de story start dey unfold, things no dey go well give dem.[3][4]