Year dem found am | 1967 |
---|---|
Field for work | international development |
Dem name after | Aga Khan IV |
Found by | Aga Khan IV |
Demma headquarters location | Geneva |
Dema official website | http://www.akdn.org/AKF |
De Aga Khan Foundation (AKF) be sam private, not-for-profit international development agency,[1] wey dem start for 1967[2] by Shah Karim Al Hussaini, Aga Khan IV, de 49th Hereditary Imam of de Shia Ismaili Muslims.[3] AKF dey provide long-term solutions to problems of poverty, hunger, illiteracy, den ill health give de poorest parts of South den Central Asia, Eastern den Western Africa, den de Middle East. For dese regions insyd, dem dey pay special attention give de needs of rural communities for mountainous, coastal, den resource-poor areas. De Foundation ein activities often dey support de work of oda sister agencies wey dey within de Aga Khan Development Network (AKDN). Even though dese agencies get different mandates wey dey base for dema fields of expertise (like environment, culture, microfinance, health, education, architecture, rural development), dema activities often dey coordinate say ego "multiply" de overall effect wey de Network get for any place anaa community. AKF sana dey collaborate plus local, national, den international partners say ego bring sustainable improvements for life for 14 countries insyd wey dem dey run programs. De Foundation ein head office dey Geneva, Switzerland.[4]
De Foundation get seven areas of focus wey dey include: early childhood development, education, health den nutrition, agriculture den food security, civil society, work den enterprise, den climate resilience. Say dem go find innovative ways solve complex problems, dem dey try identify solutions wey fi work for different regions wey menners fit copy.
Oda important issues wey de Foundation dey address dey include human resource development, community participation, den gender den development.
De Aga Khan dey give de Foundation regular funding for administration wey dem dey contribute to dema endowment. Grants from government, institutional den private sector partners like United Nations, Global Affairs Canada, USAID, UK's FCDO, German Federal Foreign Office, Agence Française de Développement den odas be big sources of funding. De Ismaili community too dey contribute financial resources, volunteers, time, den professional services.
Among oda recognition for dema work, de Foundation receive de 2005 Award for Most Innovative Development Project from de Global Development Network for de Aga Khan Rural Support Programme (AKRSP). De AKRSP successfully replicate form de Rural Support Programmes Network for Pakistan insyd.
De Aga Khan Foundation dey 17 countries globally, wey dem dey run programmes for 14 of dem wey dey include: Eastern Africa (Kenya, Madagascar, Mozambique, Tanzania, den Uganda); Central & South Asia (Afghanistan, India, Kyrgyz Republic, Pakistan, den Tajikistan); de Middle East (Egypt and Syria); den Europe (Portugal). De Foundation get fundraising den technical support offices for Canada, Switzerland, de United Kingdom, den de United States insyd.