Year dem found am | 21 August 1962 |
---|---|
Dem name after | Agostinho Neto |
Motto text | Ensino, Investigação, Produção |
Country | Angola |
Coordinate location | 8°56′31″S 13°16′49″E |
Member of | Associação das Universidades de Língua Portuguesa, Agence universitaire de la Francophonie, Association of African Universities |
Get subsidiary | Q61002048 |
Demma headquarters location | Talatona, Luanda, Viana, Caxito |
Dema official website | https://www.uan.ao/ |
De Agostinho Neto University (Portuguese: Universidade Agostinho Neto) be de largest public university of Angola, wey dey base insyd Luanda den insyd de nearby city of Talatona, insyd Angola.[1] Insyd de academic year 2005–06, dem minister 68 licensing courses by de university: 18 insyd Bachelor's den 15 insyd master's degrees, wey dey involve areas of scientific knowledge insyd de faculties, institutes, den higher learning schools. Ebe one of seven public (state owned) universities insyd Angola. Til 2009 na de Agostinho Neto University be country ein public university per, wey get campuses for all ein major cities insyd. Insyd 2009 na dem split up, plus ein campuses outsyd Luanda wey cam turn six autonomous universities, wey dey locate insyd Benguela, Cabinda, Huambo, Lubango, Malange, den Uíge. Agostinho Neto University now be one of de seven regional university among odas, wey dey serve Luanda Province den Bengo Province. E remain de largest university insyd Angola.
Na dem found two state-run university institutions insyd colonial Portuguese Africa for 1962 insyd by de Portuguese Ministry of the Overseas, then head by Adriano Moreira. Na dem be de Estudos Gerais Universitários de Angola insyd de former Overseas Province of Angola den de Estudos Gerais Universitários de Moçambique insyd de former Overseas Province of Mozambique, both dey award degrees wey dey range from engineering to medicine den from economics to agronomy.[2] Insyd 1968 dem rename Estudos Gerais Universitários de Angola Universidade de Luanda (University of Luanda).
Insyd 2011, de Universidade Agostinho Neto comprise de units wey dey follow:
For de context of de construction of large unified campus insyd de 2010s, dem schedule partial revision of dis structure. Dem sanso introduce postgraduate courses to all major faculties wey dey permit make dem obtain MA/Msc as well as doctoral degrees.[3]
De university dey depend overwhelmingly for state funding top. E get evening study programs give jobholders wey dey require fees.
De university, den sam of de private universities, benefit from contributions by sponsors wey dey operate within de country, such as de oil companies den diamond mining companies, as well as diverse international organizations.
Bibliography