Year dem found am | 1 July 1950 |
---|---|
Country | Egypt |
Edey de administrative territorial entity insyd | Cairo Governorate |
Coordinate location | 30°4′37″N 31°17′6″E |
Member of | Agence universitaire de la Francophonie, Association of African Universities |
Demma headquarters location | Abbassia |
Dema official website | https://www.asu.edu.eg/ |
Ain Shams University be public varsity wey dey locate insyd Cairo, Egypt. Dem found am insyd 1950,[1] de varsity dey provide education for de undergraduate, graduate den post-graduate levels.
Na dem found Ain Shams University insyd July 1950, de third-oldest non-sectarian native public Egyptian varsity (ancient Islamic varsities such as Al-Azhar den private institutions such as de American University in Cairo be older), under de name of Ibrahim Pasha's University. Na ein site be former royal palace, dem dey bell de Zafarana Palace. De two earlier varsities of dis kind be Cairo University (Fuad I university formerly) den Alexandria University (Farouk I university formerly). Wen na dem first establish am, Ain Shams University get number of faculties den academic institutes, wich later dem develop am go varsity.[2] De varsity ein academic structure dey include 21 faculties, den 1 high institutes plus 12 centers den special units.[3]
Faculty of Medicine
Faculty of Science
Faculty of Pharmacy
Faculty of Computer den Information Sciences
Faculty of Dentistry
Faculty of Engineering
Faculty of Business
Faculty of Al-Alsun
Faculty of Education
Faculty of Law
Faculty of Agriculture
Faculty of Specific Education
Faculty of Women
Faculty of Arts
Faculty of Nursing
Faculty of Postgraduate Childhood Studies
Faculty of Graduate Studies den Environment Research
Faculty of Archaeology
Arid Land Agricultural Research Institute
Faculty of Veterinary Medicine
Faculty of Media den Mass Communication
Global Affairs & International Business under construction
Ain Shams University get eight campuses. Two of dem be next to each oda, main road dem name El-Khalifa El-Maamoun dey separate dem; all of dem dey insyd Greater Cairo.[4]
De main campus dey insyd Abbassia, Cairo wey dey house de Administration den Management for de Saffron Palace, Science Education Development Center, Central Library, Child Hood Center den de University City (students hostel), for addition to de faculties of Computer Science, Science, Law den Art. De opposite Campus dey house de faculty of Commerce, Alsun, pharmaceutical Science den Dentistry.
De Women's College get ein own campus. Faculty of Specific Education, Faculty of Education, den Faculty of Agriculture each dey for separate campuses insyd Abassia, Heliopolis, den Shubra El Kheima, respectively.
Insy 2012, na Misr International films dey produce television series wey base for de novel Zaat by Sonallah Ibrahim top. Na dem schedule filming of scenes set for Ain Shams University make e occur dat year, buh Muslim Brotherhood student members den sam teachers for de school protest, wey dey state say de 1970s era clothing de actresses wear na ebe indecent wey dem no go not allow filming unless dem change de clothing. Gaby Khoury, de head of de film company, state say engineering department head Sherif Hammad "insisted that the filming should stop and that we would be reimbursed ... explaining that he was not able to guarantee the protection of the materials or the artists."[5]
University rankings | |
---|---|
Global – Overall | |
ARWU World | 601-700 (2023) |
CWUR World | 769 (2024) |
CWTS World | 537 (2021) |
QS World | 721-730 (2021) |
THE World | 1100 (2022) |
USNWR Global | 540 (2023) |
Regional – Overall | |
THE Africa | =33 (2021) |
USNWR Africa | 13 (2022) |
National – Overall | |
ARWU National | 3 (2021) |
CWTS National | 2 (2020) |
CWUR National | 2 (2020-21) |
QS National | 3 (2021) |
THE National | 13 (2021) |
USNWR National | 3 (2021) |
Dem consider Ain Shams University among de varsities wey be present for all international classifications insyd, wich dey make am one of de best 3% of de world ein varsities.[6][7]
Wikimedia Commons get media wey dey relate to Ain Shams University.