Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Birim South District |
Coordinate location | 5°53′38″N 1°0′46″W |
Akim Swedru be sam town and de capital of Birim South District, sam district wey dey Eastern Region of south Ghana. Akim Swedru get 2013 settlement population of 10,379 people.[1][2]
De people of Akim Swedru dey belong de Akyem people. Dem be one of de groups wey dey make up de Akan people for Ghana insyd.
De northwest of Swedru be Aduasa. De north be village wey dem dey bell am Jedem wey if edey span from northeast go de east ebe Akim Oda, de district capital. Oda towns den villages go de east be Ewisa, Akim Asawaase, Ntutumerim, Anyinam, Aboabo, Asene, Batabe, Manso, Asuboa den Anamasi. Go de south be Akyease den Aperade.[3]
Akim Swedru dey around chaw hills, streams den rivers. Eget 2 peak rain seasons for May go June den September go October. De relative humidity dey range from 56% for dry season insyd den 70% for rainy season insyd. De town dey lie for semi-deciduous rainforest region insyd.[2]