Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Akofa Edjeani Asiedu |
Name wey dem give am | Akofa, Edjeani |
Family name | Asiedu |
Ein date of birth | 20 February 1969 |
Place dem born am | Avatime-Vame |
Native language | Ewe |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Ewe, Twi |
Ein occupation | actor, entrepreneur, film producer |
Educate for | University of Ghana, University of Media, Arts and Communication, Mawuli School |
Work period (start) | 1987 |
Award e receive | film award |
Akofa Edjeani (dem born am 20 February 1969) be Ghanaian veteran film actress, producer den entrepreneur. Ein short film, Not My Daughter (ebe film about female genital mutilation), wey de film win Best Short Film award for African Movie Academy Awards (AMAA) for 2008 insyd, den I Sing of a Well, ebe movie wey she star for insyd wey she san co-produce am, de film win three awards den de Best Jury Award from African Movie Academy Awards for 2010 insyd.[1][2][3][4][5]
Dem born Akofa for 20 February 1969 insyd wey she komot from Vame Avatime wey dey de Volta Region for Ghana.[6][7] She get ein secondary school education for Mawuli School wer she start dey act as member of de school ein drama club.[7] She dey hold bachelor's degree for arts insyd from de University of Ghana Performing Arts den certificate for PR, Marketing den advertising insyd from de Ghana Institute of Journalism (1995).[8][9]
Edjeani be actress, she study Performing Arts for University of Ghana. She act for several Ghanaian den Nigerian-Ghanaian movies insyd since mid 1990s.[10] For 1995, she act for de movie For Better For Worse, 2015 wey she feature for de British-Ghanaian award-winning movie, De Cursed Ones.[10][11] Na she be member of de Interim Governing Council of de Ghana Culture Forum.[12]
Edjeani marry Robert Asiedu for ova 20 years, wey dem later separate den divorce. For July 2018 insyd, she talk for ein interview plus Deloris Frimpong Manso, for ein show, De Delay Show say she divorce but she dey date wey she dey plan den marry again. She be de sisto of Constance Ama Emefa Edjeani-Afenu. She get two kiddies.[13][14]
Edjeani dey run sam restaurant for Kanda wey dey Accra, as at 2016 she talk for sam interview be insyd say she set up de restaurant 17 years ago so say she go sell food den take support ein family.[15]