Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name in native language | Akosua Agyapong ![]() |
Name wey dem give am | Akosua ![]() |
Family name | Agyapong ![]() |
Ein date of birth | 17 November 1959 ![]() |
Place dem born am | Accra ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Ein occupation | musician ![]() |
Educate for | Holy Child High School, Ghana ![]() |
Work period (start) | 1990 ![]() |
Instrument | voice ![]() |
Member of | Nakorex ![]() |
Genre | highlife ![]() |
Akosua Agyapong (dem san dey spell am Agyepong; dem born am 17 November 1969[1]), be Ghanaian female highlife singer den television personality.[2][3][4][5] 3Music Awards organizers honor am secof ein achievement for entertainment industry insyd for Ghana.[6]
Dem born Akosua Agyapong for 17 November 1969 insyd for Accra wey dey Ghana by Asante den Akyem parents. She get ein secondary education for Holy Child High School wey dey Cape Coast.[7] Na ein mummy be Catholic wey ein poppy be Anglican.
Amandzeba Nat Brew officially begin to date am for 1994 insyd wey dem marry years later. Now nu she marry Prophet Daniel Asamoah-Larbi, after she divorce Amanzeba Nat Brew of NAKOREX fame.