Continent | Africa ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Capital of | Tano South Municipal District ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Tano South Municipal District, Ahafo Region ![]() |
Located in time zone | UTC±00:00 ![]() |
Coordinate location | 7°5′18″N 2°1′35″W ![]() |
Bechem be town for Ghana wey ebe capital for Tano South District for de Ahafo Region wey dey Ghana.[1][2] Bechem dey close to de Bono Regional capital, Sunyani.[3][4] De town be known for Bechem Presbyterian Senior High School. De school be second cycle institution.[5] De town get one of de best teacher training colleges for de country insyd wey dem dey bell am St. Joseph College of Education (JOSCO).[6]
Ebe home give Bechem United Football Club wey currently play for premier league insyd Ghana ein league.[7]