Native language | Moba, French ![]() |
---|---|
Languages edey speak, rep anaa sign | Moba, French ![]() |
Country | Burkina Faso, Togo, Ghana ![]() |
Bimoba people be Gur-speaking ethnic group wey komot from north-eastern Ghana wey dem dey relate closely plus de Moba people wey dey north-western Togo. Dem be independent ethnic group wey dema major population centers for Ghana insyd dey include but no be limited to Bimbagu, Bunkpurugu. De Bimoba den de Bikuom be distant relatives but dem two get experienced violent confrontations for past. De Bimoba for de north-eastern Ghana dey number approximately 250,000 people.[1] De Bimoba dey speak de Bimoba language wey dey relate plus de Moba language.[2][3]
De Bimoba dey believe say dem migrate southwards from de Present-day Burkina-Faso after de Kingdom of Fada-Gurma collapse around 1420.[4]
Bimoba society be patriarchal wey e be structured around clan den family heads. Dem get Clan-based kings or chiefs wey dem vest power so say dem go hold chao clans together. De clans dema body dey locate for multiple locations top based for power den numbers top. Now nu, de clan groups of de Bimoba dey include Luok, Gnadaung, Dikperu, Puri, Tanmung, Gbong, Labsiak, Kunduek, Buok, de Baakpang, Turinwe den Kanyakib.[4]
De Bimoba dey practice predominantly ethnic religions. Although dem dey believe for de concept of Almighty God insyd, dem each dey identify plus personal deities collectively dem dey refer to as Yennu wey dey translate as "god" or "sun". Dema ancestors play role by being de contact wey dey between dema body den Yannu. Typical Bimoba compound go get clay construction altar (patir; plural: pataa) for enclosed hut insyd (nakouk) dat be where dem dey make dema sacrifices to invoke de presence of de ancestors. Dem dey allow make women enter de nakuuk. Aside where de patir dey locate for de compound insyd, dem dey allow every family member make he construct dema own small altar wey be known as mier. Communities fit get common shrine wey be known as tingban. Dem dey visit de tingban de tym wey problems wey de concern de entire community such as drought or disease outbreak.[4]