Continent | Africa ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Capital | Techiman ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana ![]() |
Ein location | Ghana ![]() |
Coordinate location | 7°45′0″N 1°3′0″W ![]() |
Dey share bother plus | Savannah Region, Ashanti Region, Bono Region, Oti Region, Eastern Region ![]() |
De Bono East region of Ghana be fresh region wey dem carve out from de den Brong Ahafo region. De capital for dis fresh region be Techiman.[1][2] Dis creation for dis new region be in fulfillment for promise wey de New Patriotic Party ein presidential candidate prior make to de 2016 Ghana general elections. As he cam win de elections, de President, Nana Akuffo Addo create de Ministry of Regional Reorganization say e for oversee policy formulation den implementation. For all six new regions wey dem creat from de existing ten regions for Ghana. De oda regions be Bono, Western North, Ahafo, Savannah, North East, den Oti regions.[3]
De execution of plans for de creation for de regions be seed go de newly created Ministry of Regional Reorganization and Development[4] wey ebe under Hon. Dan Botwe ein leadership. Ebe Govament for Ghana ein ministry wey dem charge am plus de responsibility make he supervise de creation for fresh regions for Ghana insyd.[4] Insyd March 2017, de ministry wey send de blue print for de creation for de region along plus odas for de Council of State. De council meet ova 36 times from de tym for submission for August 2017 insyd.[5] De final stage for de creation for de region dem decide thru referendum by de menners wey dey within dema catchment for de new region for 27 December 2018.[6][7]
Dem do referendum for 27 December 2018[8] wey result about 450,812 cast dema votes wey dey rep 85.82 per cent of 525,275 voters wey register. 448,545 (99.50 per cent); wey dem vote in favour give creation for fresh region plus 1,384 (0.31 per cent) wey vote against. Total of 883 (0.20 per cent) ballots wey dem reject.[9][10][11]
De Bono East Region dey border for ein north de Savannah Region, wey for ein west de Bono Region, for ein south be Ashanti region den for ein east be Volta Lake.[12]
De Bono East region be part for de vegetative belt for Ghana, wey de climatic condition be always conducive. De vegetation dey consist predominantly for de forest den fertile soils. Between December den April be de dry season for de region. Sometyms de wet season be between about July den November plus average annual rainfall for 750 to 1050 mm (30 to 40 inches). De highest temperatures wey dey reach for de end for de dry season, de lowest for December den January insyd. However, de hot Harmattan wind wey dey comot from de Sahara dey blow frequently between December den for February ein beginning wey be dry den hot. De temperatures wey dey de region fi vary between 14 °C (59 °F) for night den 40 °C (104 °F) during de day.
De production for yam be very high for de woodland Savannah zone insyd Techiman, Yeji, Nkoranza, Kintampo, Kwame Danso, Prang den odas. Beans, maize, cassava, cocoyam, rice, plantains den more be produce for de region, as well as fishing activities wey dey take place along de region ein side for Lake Volta.[13]
Chaw tourist sites dey for dis region insyd:
De Bono East region get low population density, den most of ein inhabitants dey speak de Bono dialect. Bono ancestral worship den spirituality plus Christianity den Muslim be de dominant religions for de region.
De political administration for de region be thru de local government system. Under dis administration system, dem divide region into 11 MMDA's (wey dey make up of 0 Metropolitan, 4 Municipal den 7 District Assemblies). Each District, Municipal or Metropolitan Assembly, be administer by Chief Executive, wey dey rep de central government but dem dey derive dema authority from de Assembly wey presiding member dey head am as dem dey elect from among de members for dema body. De current list be as follows:
# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Member of Parliament | Party |
---|---|---|---|---|---|
1 | Atebubu-Amanten | Atebubu | Municipal | Sanja Nanja | NDC |
2 | Kintampo North | Kintampo | Municipal | Joseph Kwame Kuma | NDC |
3 | Kintampo South | Jema | Ordinary | Alexander Gyan | NPP |
4 | Nkoranza North | Busunya | Ordinary | Joseph Kwasi Mensah | NDC |
5 | Nkoranza South | Nkoranza | Municipal | Emmanuel Kwadwo Agyekum | NDC |
6 | Pru East | Yeji | Ordinary | Kwabena Donkor | NDC |
7 | Pru West | Prang | Ordinary | Stephen Jawulah | NPP |
8 | Sene East | Kajaji | Ordinary | Dominic Napare | NDC |
9 | Sene West | Kwame Danso | Ordinary | Kwame Twumasi Ampofo | NDC |
10 | Techiman | Techiman | Municipal | Martin Kwaku Adjei-Mensah Korsah | NPP |
11 | Techiman North | Tuobodom | Ordinary | Elizabeth Ofosu-Adjare | NDC |