Year dem found am | 13 February 2019 |
---|---|
Native label | Bono Region |
Continent | Africa |
Country | Ghana |
Capital | Sunyani |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana |
Ein location | Ghana |
Coordinate location | 7°20′0″N 2°20′0″W |
Dey share bother plus | Savannah Region, Bono East Region, Ahafo Region, Ashanti Region, Western North Region |
De Bono Region dey de middle belt of Ghana wey esan be one of de 16 administrative regions for Ghana. Na ebe part of de else while Brong-Ahafo region wey dem divide am into Bono East region den Ahafo region.[1] Edey occupy total land surface like 11,481 km2 (4,433 sq mi). E get 1,208,649 people wey dey de region insyd according to 2021 Population Census. Sunyani, wey dem san call am de green city for Ghana be de regional capital.[2][3] Sunyani fi brag einself say ebe de cleanest capital city den esan be major conference destination secof e get cool environment.[4][5][6]
Dem created de region afta dem komot de Ahafo den Bono East regions from de den Brong-Ahafo region. Dis be de fulfilment of a campaign promise made by Nana Akuffo Addo prior to de 2016 national election.[7] De Ministry of Regional Reorganization den Development wey edey Hon. Dan Botwe wey create de new district, so rydee we no get any region wey we call am Brong Ahafo Region so be Brong Ahafo Region Co-ordinating Council (BARCC).
De Ministry stand for Article 255 of de 1992 constitution den Article 186 of de Local Governance Act, 2016 (Act 936 as Amended), so Bono Regional Co-ordination Council (BRCC) come replace BARCC. Den dem do inaugurate to talk de general public so say ego work well well.[8][9]
De political administration wey dey de region insyd be thru local government system. Dem divide de region into 12 Municipal District Assemblies (MDAs); 5 Municipal Assemblies den 7 District Assemblies wey ebe de boss for each of dem be Chief Executive wey dem rep de central government wey dem derive dema power from Assembly wey dema boss be presiding member elected from assembly members.[10] De current list for de region insyd be as follows:
# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Member of Parliament | Party |
---|---|---|---|---|---|
1 | Banda | Banda Ahenkro | Ordinary | Ahmed Ibrahim | NDC |
2 | Berekum East | Berekum | Municipal | Nelson Kyeremeh | NPP |
3 | Berekum West | Jinijini | Ordinary | Kwaku Agyenim-Boateng | NPP |
4 | Dormaa Central | Dormaa-Ahenkro | Municipal | Kwaku Agyeman-Manu | NPP |
5 | Dormaa East | Wamfie | Ordinary | Paul Apreku Twum Barimah | NPP |
6 | Dormaa West | Nkrankwanta | Ordinary | Vincent Oppong Asamoah | NDC |
7 | Jaman North | Sampa | Ordinary | Frederick Yaw Ahenkwah | NDC |
8 | Jaman South | Drobo | Municipal | Williams Okofo-Dateh | NDC |
9 | Sunyani | Sunyani | Municipal | Kwasi Ameyaw Cheremeh | NPP |
10 | Sunyani West | Odumase | Ordinary | Ignatius Baffour Awuah | NPP |
11 | Tain | Nsawkaw | Ordinary | Adama Sulemana | NDC |
12 | Wenchi | Wenchi | Municipal | Haruna Seidu | NDC |
Dis area ein topography dey low elevation wey not exceed 152 metres above sea ein level. Ebe semi-deciduous forest den de soil be fertile. De region dey produce cash crops like cashew, timber den food crops like maize, cassava, plantain, cocoyam, tomatoes, den odas.[12]
Bono Region dey share boarder at de north plus de Savannah Region, wey ein west by Ghana-Côte d'Ivoire international border, on de east by de Bono East den south plus Ahafo den Ashanti Regions.
About 1,208,649 (3.9% of de national population) people wey dey de region insyd according to de 2021 Population Census wey done by de Ghana Statistical Service. De region population density be 108.8/km².[13][14]
De region get tertiary institutions such as;
Some secondary institutions too dey like;
Plenty cultural practices den festivals dey within de region insyd. Kwafie be celebrated by manners wey dey Dormaa, Berekum den Nsoatre for November, December den January, wey Munufie by Drobo.[21] Dem dey celebrate am to cleanse den feed dema stools den gods respectively. Dem dey climax am with a borla bonfire for de palace courtyard. Dem dey believe sey de manners wey dey Dormaa Ahenkro (Aduana) be de first wey come plus Ghana with fire, so dema symbol wey dey do to rememba dat. Akwantukese be festival wey de manners wey dey Suma celebrate am for March insyd.[4]
Des teams dey the 2022/2023 Betpawa Ghana Premier League
Des teams too dey 2022/2023 Access Bank Division One League