Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Bono East Region |
Located in time zone | Coordinated Universal Time |
Coordinate location | 7°41′6″N 1°39′42″W |
Busunya be town wey dey for Nkoranza North insyd Bono East Region for Ghana. Dem know de town for de Busunya High School.[1][2] De school be second cycle institution.[3] Busunya sanso get health centre.[4]