Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | United States ![]() |
Country for sport | United States ![]() |
Name wey dem give am | Cathy ![]() |
Ein date of birth | 28 June 1962 ![]() |
Place dem born am | Los Angeles ![]() |
Ein occupation | para alpine skier ![]() |
Sport | para alpine skiing ![]() |
Participant insyd | alpine skiing at the 1992 Winter Paralympics ![]() |
Award e receive | Paralympic silver medal ![]() |
Cathy Gentile-Patti be American para-alpine skier.[1][2] She represent de United States insyd alpine skiing for de 1992 Winter Paralympics dem hold insyd Tignes den Albertville, France.
She compete insyd LW2 events for athletes plus single leg amputation above de knee.[3] She win de silver medal insyd de women's Downhill LW2 event den de women's giant slalom LW2 event.[4]
For June 28, 1962, na dem born Cathy Gentile insyd Los Angeles, California.[5] Wen Gentile get bone cancer for de age of nine, na dem for komot ein right leg. During high school, na Gentile be executive give Amputees in Motion wey she meet people plus amputations as Orthopaedic Hospital volunteer.[6] During de early 1980s, Gentile continue dey volunteer plus Orthopaedic Hospital wey she work for prosthetics manufacturer.[7] Insyd 1983, na dem select Gentile make she work for proposed project top make dem provide disabled skiing therapy give patients for de Orthopaedic Hospital.[8]
Insyd disabled ski championships, Gentile fini second for de women's giant slalom event for above de knee amputees for de 1980 Canadian Disabled Ski Championships.[9] During de 1984 National Handicapped Ski Championships, na Gentile be second insyd de women's LW-2 downhill event.[10] During de 1989 National Alpine Disabled Ski Championships, na Gentile be second insyd both de giant slalom den super-G events give de women's LW2 division.[11][12] While she dey compete for de 1989 Disabled Ski championship, na dem disqualify Gentile insyd de slalom event.[13] For de 1990 World Disabled Ski Championships, na Gentile win gold insyd de women's combined den downhill events for above knee amputees.[14]
For de 1988 Winter Paralympics as LW2 competitor, na Gentile be fifth insyd de downhill den sixth insyd de giant slalom.[15] Insyd de slalom, na dem qualify Gentitle for de 1988 Paralympic event.[16] For de 1988 Winter Olympics, na Gentile initially no receive spot give de disabled giant slalom event as she fini below de five qualifiers for de World Championship dat year. After one of de skiers drop out before de Olympic event, na dem choose Gentile make she fill for de vacant spot insyd.[17][18] Gentile win silver medal insyd de giant slalom competition wen na disabled skiing be Olympic demonstration sport.[19][20]