Na dem born Chaïbia insyd Chtouka, a small village near El Jadida, Morocco insyd 1929.[1] For de age of 13, na dem send am go Casablanca by ein parents make she marry a 70-year-old man.[2] By de age of 14 na she give birth to a son (Hocein), den by de age of 15 she cam turn a widow.[3] Wen ein husby die, she work as a maid make she earn money to support einself den ein son.[4] Na Talal be devoted make she provide ein son plus an education, particularly academic literacy, although Talal einself go remain illiterate ein entire life.[2] After she receive art supplies from strangers insyd a dream, she be inspired make she begin painting.[5]
Na dem initially no receive well ein work insyd de Moroccan art world.[6] Talal ein son cam turn a respected artist insyd ein own right, den insyd 1965 he introduce Talal to de director of de Museum of Modern Art insyd Paris, Pierre Gaudibert wey na he be impressed by ein work.[2] Dey follow dis meeting, na dem exhibit ein works for de Goeth-institute insyd Casablanca den de Museum of Modern Art insyd Paris insyd 1966.[6]
As she be a self-taught artist, na Talal be known for breaking traditional boundaries. Dem dey categorize ein work as "outsider art" wich dey illustrate unconventional ideas by members of non-traditional art movements.[7] Na she be influenced by de works of artists from de CoBrA painting movement. Dem sanso dey consider ein work by sam people, such as journalist Ahmed El Fassi, to be an naïve.[3]
Insyd 2015, Moroccan filmmaker Youssef Britel create biographical movie, he entitle Chaïbia. Na de film be written by David Villemin den Youssef Britel, wey dey star Saadia Azgoun as Chaïbia Talal.[8]
Insyd 2004, Talal die of a heart attack insyd Casablanca at de age of 75.[9]
Dem continue dey show Talal ein work wey dey include insyd de Qatar-Morocco 2024 Year of Culture wer na dem include Talal ein work insyd section for Women in Society.[10]
↑ 3.03.1Al Hajri, Ibrahim (4 October 2014). "المغربية الشعيبية طلال.. طفولة رسم" [Moroccan Chaibia Talal.. childhood drawing]. Al Jazeera (in Arabic). Archived from the original on 27 January 2022. Retrieved 1 April 2018.
↑ 6.06.1Enger, Reed (6 October 2018). "Chaïbia Talal". Obelisk Art History (in English). Archived from the original on 9 June 2023. Retrieved 10 March 2022.
↑"Chaibia Talal". MoMAA | African Modern Online Art Gallery & Lifestyle (Image file of Chaibia Talal) (in British English). September 2020. Archived from the original on 8 April 2024. Retrieved 1 December 2020.