Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Ayensuano District |
Located in time zone | Coordinated Universal Time |
Coordinate location | 5°54′31″N 0°27′45″W |
Coaltar be de capital of de Ayensuano wey dey Eastern Region for Ghana insyd.[1] Na Coaltar dey de Suhum/Kraboa/Coaltar District insyd till 2012 wey dem split de district go Suhum Municipal District den de Ayensuano districts. Following dis, Coaltar cam turn de district capital.[2] As at 2021, de District Chief Executive be Josephine Inkoom.[3]
Coaltar dey northwest of Nsawam, capital of de Nsawam Adoagyire District. Edey de west of Asamankese, capital of de West Akim Municipal District wey edey de south of Adeiso, capital of de Upper West Akim District.