Ein sex anaa gender | male ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Benin ![]() |
Name wey dem give am | Cyprien ![]() |
Ein date of birth | 1939 ![]() |
Place dem born am | Abomey ![]() |
Date wey edie | 5 May 2012 ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | French ![]() |
Ein occupation | sculptor, painter ![]() |
Has works in the collection | National Museum of World Cultures, Wereldmuseum Berg en Dal, Groninger Museum, CODA Museum, Museum of Fine Arts, Houston ![]() |
Copyright status as creator | works protected by copyrights ![]() |
Cyprien Tokoudagba (1939–5 May 2012) na he be a Beninese sculptor den painter.[1] Na he komot Abomey, Benin.[2][3][4]
He start dey work as an art restorer give de Abomey Museum insyd 1987, wen na dem hire am make he replicate de original bas-reliefs wey dey tell chaw of Dahomey ein legends den stories while dem dey celebrate de individual kings for de new King Glelé royal palace façade, among de Royal Palaces of Abomey reconstruct by de government of Benin.
Tokoudagba continue de tradition of bas-relief though de use of cement den commercially available synthetic paint, while he sanso dey produce works for canvas, frescoes den monumental sculptures top. Insyd 1989, Cyprien lef Benin for de first time make he exhibit for “Magiciens de la Terre” insyd Paris, France.
Na dem exhibit Tokoudagba ein work for de "Ouidah '92" festival, wich celebrate Vodun art from Benin den de African Diaspora insyd Ouidah, Benin insyd February 1993.[5] Na dem sanso exhibit ein works insyd de museums wey dey follow: Smithsonian institution - National Museum of African Art, Washington, DC; Musée Dapper, Paris, France; Museum Kunst Palast, Düsseldorf, Germany; Hayward Gallery, London, England; Centre Georges Pompidou, Paris, France; Mori Art Museum, Tokyo, Japan; São Paulo Biennale, Brazil.