Ein sex anaa gender | male ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name in native language | David T. D. David Vondee ![]() |
Name wey dem give am | David ![]() |
Family name | Vondee ![]() |
Ein date of birth | 2 August 1978 ![]() |
Place dem born am | Adidome Mafi ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Fante, Ewe ![]() |
Ein occupation | politician ![]() |
Position ehold | Member of the 8th Parliament of the 4th Republic of Ghana ![]() |
Academic degree | Master of Business Administration ![]() |
Academic major | marketing ![]() |
Work location | Central Region ![]() |
Political party ein member | National Democratic Congress ![]() |
Candidacy in election | 2020 Ghanaian general election ![]() |
Religion anaa worldview | Christianity ![]() |
David T. D. Vondee (dem born am on 2 August 1978) be Ghanaian politician wey rydee dey serve as de Member of Parliament for de Twifo-Atii Morkwaa Constituency insyd de Central Region of Ghana.[1][2][3]
Dem born David Vondee on 2 August 1978 wey he cam from Mafi Adidome insyd de Volta Region of Ghana. David Vondee get ein Associate Degree insyd (Marketing, Administration and Communication) insyd 2020.[4][5]
David Vondee rydee dey work as de Member of Parliament (MP) give Twifo-Atii Morkwaa Constituency insyd de Central Region of Ghana on de ticket for de National Democratic Congress.[4][5]
David Vondee contest den win de NDC parliamentary primaries for Twifo-Atii Morkwaa Constituency insyd de Central Region of Ghana.[6][7]
David Vondee sanso win de 2020 Ghanaian general elections on de ticket for de National Democratic Congress plus 21,416 votes wey edey make 51.5% for de total votes cast wey he join de Eighth (8th) Parliament for de Fourth Republic of Ghana as against Ebenezer Obeng Dwamena for de New Patriotic Party wey get 19,594 votes (47.2%), Samuel Kofi Essel of GUM too get 541 votes (1.3%).[7][8][9]
David Vondee be member of de Works den Housing Committee for de Eighth (8th) Parliament of de Fourth Republic of Ghana.[5]
David Vondee be Ewe den Christian.[4]
Dem accuse David Vondee say he fraud private company dem dey bell "REI Ghana Limited" of $2.4 million land between August 2015 den July 2016 wey he talk say under de guise of selling tract of land wey later he plead not guilty insyd court. De court grant am bail of ₵2 million.[10][11]