Continent | Africa |
---|---|
Country | Ghana |
Capital of | Tano North Municipal District |
Edey de administrative territorial entity insyd | Tano North Municipal District |
Located in time zone | UTC±00:00 |
Coordinate location | 7°10′0″N 2°6′0″W |
Duayaw Nkwanta be town for Ghana wey ebe capital for Tano North Municipal for de Ahafo Region wey dey Ghana. Edey close to Sunyani, de capital for de Bono Region.[1] De infrastructure for Duayaw Nkwanta be well structured. Duayaw Nkwanta get settlement population about 27,476.[2] De town dey boast for good schools lyk: Boakye Tromo Senior High Technical School, Serwaa Kesse Girls Senior High School, Presbyterian Midwifery Training College among odas.[3][4]
Agriculture be dema main occupation among de workforce for Duayaw Nkwanta. Arts, Education den Entertainment be de children den youth dema target. De place be good for business den marketing.[5]
Duayaw Nkwanta get one of de best hospitals for Ahafo region insyd.[5] Dem know am as de Saint John of God Hospital.[5] De hospital get excellent orthopaedic centre wey serve menners for de whole country insyd.[5] Dem dey rate am among de top three for Ghana.[5]
Duayaw Nkwanta be known for de Boakye Tromo Secondary Technical School. Dem san get female girls' Senior High School wey dem call am as, Serwaa Kesse High School. Formerly, na ebe mixed school wey na ein name bi Duayaw-Nkwanta Secondary School. Duayaw Nkwanta san get St. John of God College of Health den Presbyterian Midwifery.[6][7][8]