Year dem found am | 1993 |
---|---|
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | North Ridge |
Dey apply to jurisdiction | Ghana |
Parent organization | Government of Ghana |
Demma headquarters location | Accra |
Dema official website | https://www.ec.gov.gh |
De Electoral Commission of Ghana (EC), be de official body for Ghana insyd wey be responsible for every public elections. E get seven committee members wey dey make up de complete committee. Ebe de 1992 Ghana constitution wey guarantee ein independence.[1] De Electoral Commission Act (Act 451) of 1993 wey establish de current commission.[2] Kwadwo Afari-Gyan wey chop de first substantive chairman give de commission from 1993 to 2015.[3][4] Charlotte Osei wey chop de first female chairperson give de commission wey succeed am.[5] For 5th December 2018, Jean Adukwei Mensah wey be de Electoral commission chairperson wey revert de old logo wey dey show Ghana ein Coat of arms[6] den ballot wey dey show de hand wey e dey cast votes, after de fresh logo bring sam controversy.[7][8][9]
Rydis, Ghana get 33,367 polling stations, 38,622 voting stations, 27 political parties den 17,027,641 registered voters.[10]
OFFICE | NAME | TERM |
Chairman | Jean Adukwei Mensa[11] | August 2018 – present |
Deputy Chairman | Eric Asare Bossman[11] | August 2018 – present |
Deputy Chairman | Samuel Tettey[11] | August 2018 – present |
Member | Mrs. Paulina Adobea Dadzawa[12] | February 2004 – present |
Member | Salima Ahmed Tijani[13] | March 2023 – present[14] |
Member | Peter Appiahene (PhD)[13] | March 2023 – present[14] |
Member | Rev Akua Ofori Boateng[13] | March 2023 – present[14] |
Member | Adwoa Asuama Abrefa | August 2018[15] – present |
Past Chairman | ||
Chairman | Dr. Kwadwo Afari-Gyan | 1993 – June 2015 |
Chairman | Charlotte Osei | June 2015 – June 2018[16] |
Past Deputy Chairman | ||
Deputy Chairman | Kwame Afreh[17] | 1992–1994 |
Deputy Chairman | David Azey Adeenze-Kangah | 1993 – April 2012[18] |
Deputy Chairman | Kwadwo Sarfo-Kantanka | 1993 – April 2013[19] |
Deputy Chairman | Sulley Amadu[18] | May 2012 – June 2018[16] |
Deputy Chairman | Georgina Opoku Amankwaa | July 2013 – June 2018[16] |
Past members | ||
Member | Dr M K Puni[20] | ? – June 1995 |
Member | Elizabeth Solomon[20] | ? – February 2004 |
Member | Theresa Cole[20] | ? – February 2004 |
Member | Ernest Dumor[20] | ? – February 2004 |
Member | Nana Amba Eyiiba I, Efutuhemaa | February 2004 – 2010 |
Member | Eunice Akweley Roberts | February 2004 – 2010 |
Member | Mrs. Paulina Adobea Dadzawa[12] | February 2004 – 2018[21] |
Member | Ebenezer Aggrey Fynn[12] | March 2004 – March 2023 |
Member | Sa-Adatu Maida | November 2010[22] – March 2023 |
Member | Rebecca Kabukie Adjalo | November 2010[22] – March 2023 |
Source:Electoral Commission of Ghana | ||
De claim say de commission receive successful support to de close of elections for 2008, make am focus of African den international election reform organizations.[23] For November 2009, dem hold conference make dem analyze dis election wey dem try establish fresh standards den practices give African election commissions[23] wey dem hold for Accra insyd wey dem title am Colloquium on African Elections: Best Practices and Cross-Sectorial Collaboration.[23] Number of international election reform organizations wey dem organize de conference wey dey include de National Democratic Institute, de Africa Center for Strategic Studies, de International Foundation for Electoral Systems, de Netherlands Institute for Multiparty Democracy, de Open Society Initiative for West Africa den UNDP.[23]
De Electoral Commission of Ghana establish biometric system of registration give de electoral register prior to de 2012 presidential den parliamentary elections so say e go prevent double registration den eliminate ghost names for de old register insyd.[24][25] For preparation towards de 2020 elections, dem link 257 for de 260 offices all ova de country for de internet top. MTN wey dem chop de bid make dem provide de internet network den Persol Systems, de bid make dem build de Data Center.[26] Two weeks before de 2020 elections, de commission indicate say e put in place resources so say e go ensure say dem go do de results den declaration of winners, within 24 hours if dem vote fini.[27]
Dem interrupt de lives of Electoral Commissions prior to de Fourth Republic of Ghana secof military coups. At de tym of de UNIGOV referendum for 1976 insyd, de Supreme Military Council under Ignatius Kutu Acheampong appoint Justice Isaac K. Abban.[28] For 1979 insyd, na Justice Joseph Kingsley-Nyinah be de Electoral Commissioner during de general election. For de Ghanaian presidential election den parliamentary election insyd 1992, na de Electoral Commissioner be Justice Josiah Ofori Boateng.
For May 2021 insyd, de EC agree for sum proposals make dem reform de conduct of elections for de country insyd lyk conduction of voter registration exercises all year round, exhibitions, filing of nominations den special voting.[29] De E.C dey seek make e change de presidential den parliamentary elections from December 7 go November 7. Dis fall under reforms dem yet to implement.[30]
SAM LIST OF ELECTORAL REFORM ITEMS
A. SOME RECOMMENDATIONS WEY DE COMMISION ADOPT DEN IMPLEMENT
1.Institutionalization of IPAC.
2.Define de Term “Ordinary Resident”.
3.Dem extend de period of notice for de Voter Registration Exercise from 14 go 21 days.
4.Dem use BVD for Exhibition of de Provisional Register.
5.Dem Implement continuous voter registration.
B. REFORMS WEY DEM PARTIALLY IMPLEMENT.
5. Continuous Voter Registration- Regulation 9(1&2) of C.I 91.
6.Dem expand demma list of Special Voters to include Media Personnel plus Election Observers.
C. REFORMS WEY DEM DEY CAM IMPLEMENT.
7. Hold presidential den parliamentary elections for 7th November.
8. Electoral Commission go publish insyd de gazette all polling stations
dema Codes den dema locations not later dan 42 days before election.
D. REFORM RECOMMENDATIONS OUTSIDE DE AMBIT OF DE COMMISSION
9. Shorten de period for de determination of presidential election petition.
10.Spell out de grounds for invalidating de election of presido.