Ein sex anaa gender | male ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Eric ![]() |
Ein date of birth | 24 September 1985 ![]() |
Place dem born am | Accra ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Ein occupation | sculptor ![]() |
Educate for | Accra Academy ![]() |
Coordinate location | 5°35′16″N 0°5′59″W ![]() |
Dema official website | http://www.ghanacoffin.com ![]() |
Copyright representative | reproduction right represented by CISAC-member ![]() |
Has works in the collection | Collection de l'art brut, National Museum of Modern Art ![]() |
Copyright status as creator | works protected by copyrights ![]() |
Personal pronoun | L485 ![]() |
Eric Adjetey Anang (pronunciationⓘ) be a Ghanaian sculptor den fantasy coffin carpenter. Na dem born am insyd Teshie, Ghana wey he dey run de Kane Kwei Carpentry Workshop. He currently dey maintain dual residency wey he dey split ein time between Ghana den Madison, Wisconsin, wer he dey pursue unique projects.[1][2]
Insyd 2001, he introduce Ghana design coffins at Gidan Makama Museum Kano, Nigeria, under de auspices of Alliance française insyd Kano. He plete ein secondary school at de Accra Academy.
Adjetey Anang explain insyd an interview say de fantasy coffin idea begin wen na ein grandpoppie dey build a palanquin give a chief, buh de chief die before he fi ride insyd am wey de family decide make dem instead bury am insyd am.[3]
Insyd 2005 he take over de management of de studio wey na be established by Seth Kane Kwei,[4][5] motivate by de ambition make he "rise the name of his grand-father and see the world". Within a short time, Adjetey Anang cam turn one of Ghana ein leading contemporary artists den an internationally known coffin maker.[6]
Insyd January 2010, Adjetey Anang take part insyd de photographic project Please, do not move ! plus de French photographer Guy Hersant. At de end of de same year, na dem invite am to de Black World Festival insyd Dakar as representative of designers from Ghana.[7]
Insyd 2009, Adjetey Anang organize for Oregon College of Art & Craft ein Senior Lecturer Michael de Forest make he cam to Ghana for a two-month artist residency.[8][9]
At de 2019 Furniture Society Conference dem hold at de Milwaukee Institute of Art and Design, na Adjetey Anang den Michael de Forest be conference speakers wey dem give a presentation title "Research as Adventure: Scratching the Itch of Curiosity Until It Smacks You in the Face". Adjetey Anang sanso give coffin-making demonstrations wey dey show de process of make dem dey use hand tools take make hollow, curved, wooden sculptures.[10][11]
Adjetey Anang participate insyd dozen of artist residencies den workshops worldwide.[2] Insyd 2014, na he be a Resident Fellow thru de Windgate ITE International Residency at de Center for Art in Wood insyd Philadelphia, PA.[12] He be de 2019-2020 Thurber Park Artist-in-Resident, put togeda thru de Madison Arts Commission den de Bubbler at Madison Public Library insyd Madison, Wisconsin.[1]
He hold a solo exhibition at de University of Arkansas Little Rock Windgate Center for Art + Design in 2020 title Celebrating Death: Fantasy Coffins of Ghana by Eric Adjetey Anang. Na dis exhibition showcase Adjetey Anang ein fantasy coffins wey dey range from a giant hot pepper anaa a wing-tipped shoe.[3][13]
Eric Adjetey Anang sanso be involve insyd anthropological research wey relate to Ga people plus Roberta Bonetti, an affiliate professor insyd History of Anthropology at University of Bologna[14] den Fellow at Italian Academy for Advanced Studies, Columbia University.[15]
At de age of 24, na dem acknowledge Eric Adjetey Anang as "a model for African urban youths" by de French newspaper Le Monde diplomatique.[16]
Insyd 2009, na dem feature Adjetey Anang insyd a television commercial for de energy drink Aquarius., wey he wan make he tell stories of real den incredible people. De commercial tell de story of Adjetey Anang den de coffin making business, wey he include over 300 local cast members insyd a fishing village dem bell Teshie, insyd Accra, Ghana.[17]
WPT/Wisconsin Life air a segment insyd 2018 dem bell Coffin Life about Adjetey Anang den ein work, wich win an Emmy for Outstanding Achievement for Magazine Programming - Segment at de Chicago/Midwest Chapter of de National Academy of Television Arts & Sciences.[1]