Part of | Akan people |
---|---|
Country | Ghana, Ivory Coast |
Ghana Place Names URL | https://sites.google.com/site/ghanaplacenames/peoples-states/akan#h.n186rrvglasx |
De Mfantsefo anaa Fante ("Fanti" be old spelling) be Akan people. De Fante people be mainly dey cam from de Central den Western coastal regions of Ghana. Ova de last half century, secof fishing expeditions, Fante communities dey as far as The Gambia, Liberia den even Angola. Major Fante cities for modern Ghana dey include Kasoa, Winneba, Agona Swedru, Tarkwa, Oguaa (Cape Coast), Edina (Elmina), Mankessim, Sekondi den Takoradi.
Lyk all Akans, dem originate from Bono state. Originally, dem refer "Fante" go "de half wey lef" den break away from oda Akans den initially settle for Mankessim.[1] Sam of de states wey dey make up de Fante be Agona, Ahanta, Kurantsi, Abura,[2] Anyan, Ekumfi, Nkusukum, Ajumako den Gomoa. De Fante, lyk oda Akans wey relate, dey trace dema roots go de ancient Sahara for de Old Ghana Empire. De Fante then migrate south go modern-day Techiman for de Brong Ahafo region. From hie nu wey, legend dey talk say, dema three great leaders – Oson, Odapagyan den Obrumankoma – lead dem south wey dem separate from oda Akans, go Mankessim.
De Fante produce chaw illustrious den prominent people for Ghana insyd, notable among whom be:
One of de social contexts of names among de Akans, dey include de Fante, be say dem use as social tags take indicate personal den group identity. Dis be so plus family names dem derive from 12 Ntoro patrilineal clans of de poppies wey dem dey take give kiddies. Each of de 12 Ntoro patrilineal clans get ein peculiar family names. Ebe thus possible make one trace ein name go ein patrilineal clan. Kiddies wey dey trace dema genealogy go one patrilineal puppie fi share similar family names.[3] Typical family names dey include Yankah, Osam, Aidoo, etc. Dem sanso get innovations secof westernization, education den foreign religion, plus chaw names dem develop out of dis phenomenon. Dem translate sam Fante names literally go English wey dem endure as family names. Since de Fantes by virtue dem dey live for de coast wey dem be first wey dem cam contact plus de Europeans wey dem trade, intermarry den live plus dem for ova 400 years, ebe inevitable say among de Fante names show grater degree of western influence compare plus tribes for de hinterland insyd. Examples of such anglicised transformational name be:
Accordingly, dem go fi identify sam family names by de suffix, lyk:
Fantes dey use system wey dem dey give de first name to kiddie base for de day for de week wey dem born de kiddie:[4]
Day | Male name | Female name |
---|---|---|
Dwowda (Monday) | Kodwo, Kojo, Joojo/Jojo | Adwoa/Adwowa, Ewuradwoa |
Benada (Tuesday) | Kobina, Kobby | Abena, Araba, Ewurabena |
Wukuda (Wednesday) | Kweku, Kuuku | Ekua, Kuukua, Ewurakua |
Yawda (Thursday) | Yaw, Ekow, Kow | Aba, Baaba |
Fida (Friday) | Kofi, Fiifi | Efua, Effie, Ewurafua |
Memenda (Saturday) | Kwame, Kwamena, Ato | Ama, Ewurama, Amba |
Kwesida (Sunday) | Kwesi, Siisi | Esi, Ewuresi/Ewuraesi |
Dem go fi name kiddies according to de sequence wey dem born dem. De names dem give be:[5]
Position | Male name | Female name |
---|---|---|
First | Piesi | Piesi |
Second | Manu | |
Third | Mensa, Ansa | Mansa, Naana |
Fourth | Anan | Maanan |
Fifth | Enum | - |
Sixth | Esia | - |
Seventh | Esuon | - |
Eighth | Awotwe | - |
Tenth | Bedu | Beduwa |
Dem san so fi name twins according to de sequence wey dem born dem. De names dem give be:
First twin | Second Twin | |
---|---|---|
<Given day name> Payin | <Given day name> Kaakra |
De next kiddie dem born immediately after de birth of de twins fi be name dem give, lyk:
Example male | Example female |
---|---|
Kojo Tewia anaa Kojo Tewiah | Ekua Tewia anaa Ekua Tewiah |