Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Florence ![]() |
Family name | Dadson ![]() |
Ein date of birth | 23 April 1992 ![]() |
Place dem born am | Cape Coast ![]() |
Spouse | David Accam ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Fante ![]() |
Ein occupation | association football player ![]() |
Position dem play for team top / speciality | forward ![]() |
Educate for | Robert Morris University Illinois ![]() |
Member give sports team | Pensacola City FC, Ghana women's national under-17 football team, Ghana women's national under-20 football team ![]() |
Sport | football ![]() |
Partner in business or sport | Olivia Amoako, Linda Eshun ![]() |
Florence Dadson (dem born am 23 April 1992) be Ghanaian female footballer, wey currently dey play give de Gulf Coast Texans for United States.[1][2]
Dadson start ein career for Academy of Christ de King wey she san join Ghatel Ladies Cape Coast as she dey thirteen years.[3] She lef ein homeland, Ghana, for September 2011 insyd afta say she gain admission for Robert Morris University[4] wey dey Illinois go pursue ein undergraduate studies for Business Administration insyd – wey she Major for Tourism Studies insyd. She play give RMU alongside Ghanaian team members Olivia Amoako den Linda Eshun.[5]
Afta she graduate from Robert Morris University for de Spring of 2014, she join W-League club Gulf Coast Texans.[6]
Dadson play as forward wey na she represent ein country for both U-17 den U-20 levels. Dadson play give Ghana at de 2008 FIFA U-17 Women's World Cup den 2012 FIFA U-20 Women's World Cup. She sanso dey stand for de extended squad insyd of de Black Queens.[7]
Dadson marry Ghanaian international footballer David Accam for 3 January 2019 insyd for Cape Coast wey dey Ghana.[8][9]