Ghanaian Pidgin English (GhaPE),[1] be Ghanaian English-lexifier pidgin (dem sanso know am as Pidgin, Broken English, den Kru English (kroo brofo insyd Akan). GhaPE be regional variety of West African Pidgin English[2] wey dem dey speak for Ghana insyd, predominantly insyd de southern capital, Accra, den towns wey dey surround am.[1] Dem dey confine am to smaller section of society dan oda West African creoles, wey ebe more stigmatized,[1] perhaps secof de importance of Twi, Akan dialect,[3] dem often dey speak am as lingua franca.[4] Oda languages dem dey speak as lingua franca for Ghana insyd be Standard Ghanaian English (SGE) den Akan.[5] Dem no fi consider GhaPE creole as e get no L1 speakers.[6]
Dem fi divide GhaPE go two varieties, dem refer to as "uneducated" anaa "non-institutionalized" pidgin den "educated" anaa "institutionalized" pidgin. Dem associate de former terms plus uneducated anaa illiterate people den de latter dem acquire den dem dey use for institutions such as universities insyd[1][7] wey dem dey influence am by Standard Ghanaian English.[3][8]
↑ 3.03.1Amoako, Joe K.Y.B. (1992). "Ghanaian Pidgin English: In Search of Synchronic, Diachronic, and Sociolinguistic Evidence" (Ph.D. Dissertation). University of Florida at Gainesville.
↑Ewusi, Kelly Jo Trennepohl (2015). "Communicational Strategies in Ghanaian Pidgin English: Turn-Taking, Overlap and Repair" (Ph.D. Dissertation). Indiana University.