Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | John |
Family name | Nabila |
Place dem born am | Ghana |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | geographer, politician, academic |
Employer | University of Ghana |
Position ehold | Member of the 1st Parliament of the 3rd Republic of Ghana |
Educate for | Rockefeller Foundation |
John Sebiyam Nabila be a Ghanaian politician, geographer, philanthropist den academic. He be Chief of de Kpasenkpe traditional area (Wulugu, Nameyela, Sariba, Nabari, Duu, Arigu, Dibsi Arba, etc.) insyd de North East Region of Ghana. Na he serve as de presido of de National House of Chiefs from 2008 to 2016.[1][2][3] Na he be a member of de Ghana National Petroleum Corporation board. Na he be de Minister for Information and Tourism insyd de Limann government.
John Nabila dey hail from Kpasenkpe insyd de North East Region of Ghana. He start ein school for Kpasenkpe L/A school wey later insyd ein life, he go Accra make he further ein education.[4]
Na dem enskin John Nabila as Wulugu Naba (Paramount Chief) of de Wulugu Traditional Area.[5]
Insyd 2017, na Presido Nana Akuffo-Addo appoint am make he be a board member of de Ghana National Petroleum Corporation.[6]