Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | Justice |
Family name | Tweneboah |
Ein date of birth | 28 October 2001 |
Place dem born am | Ghana |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Twi |
Ein occupation | association football player |
Position dem play for team top / speciality | defender |
Sport | football |
Justice Tweneboaa (dem born am 28 October 2001) be Ghanaian footballer wey dey play as defender give Ampem Darkoaa wey she san be captain give dat team den Ghana women's national team.[1][2]
Tweneboaa start ein career plus Ghana Women’s Premier League side Ampem Darkoa. For 2020 insyd, ahead of de 2020–21 season, na dem appoint am as de team captain.
Tweneboaa cap give Ghana for de U17, U20 den senior level. For de U17 level, she represent Ghana for de 2018 FIFA U-17 Women's World Cup, wer she play 4 matches as Mexico eliminate Ghana for de quarter-finals insyd via penalty shootout. Na she be one of de two wey miss dema penalties. For dat World Cup she play alongside players lyk Mukarama Abdulai den Nina Norshie.[3]
For dat same year, Yusif Basigi bell Tweneboaa to U20 team at de age of 16 for July 2018 insyd wey na dem bell am for de 2018 FIFA U-20 Women's World Cup wer she play all de group matches.[4] For June 2020 insyd, dem bell am for de team as one of de senior players for dema 2020 FIFA U-20 World Cup qualifying matches den friendly matches against Morocco between August den October 2020.[5][6]
For March 2018 insyd, she get ein first senior national team call up ahead of friendly match against Japan. She make ein debut for 1 April 2018 for de age of 16 for de friendly match against Japan wey Ghana lose by 7–1.[7] For July 2021 insyd, Tweneboaa make de squad for de Aisha Buhari Cup den 2022 Africa Women Cup of Nations qualifiers against Nigeria.[2][8] Dis cam after ein impressive performances for de league wey lead Ampem Darkoa go 2nd place for de league insyd. She make ein international debut during Aisha Buhari Cup friendly match against South African women's national team for 17 September 2021.[9][10]