De Kassena people be ethnic group wey dey locate along de Northern Ghana den Burkina Faso border. Dema chief dey live for de Tiébélé town insyd. De Kasenna dey closely relate plus de Nankanni people wey dem bring dem together so say dem go form de Kassena-Nankana administrative district for 1936 insyd.[1] As of 2008 de (Kassena-Nankana) area dey comprise of two districts: Kassena Nankana West den Kassena Nankana East.[2][3]
De Kassena historically be monotheistic animist people wey dey worship de Creator God "We" den dem dey venerate de ancestors. E be dis same syllable "We" wey be found for chao Kassena names lyk "Webedouh", "Wettelne", den , "Wepouli." For traditional Kassena society dem dey bury de decease for dema family ein ancestral courtyard.
Dem dey bell de traditional ruler for de Kassena town "Peh." Every town get ein own "Peh" wey de most powerful ruler be de Tiébélé Peh.
Dem know de Kassena people sake of dema wooden masks, clay sculptures, den wooden jewelry, as well as dema music. De Djongon be de name of de traditional Kassena dance festival where gatherers dey dance de Djongo or nagila dance.
Dem group traditional Kassena society for chiefdoms insyd, five of dem be predominant:Navrongo, Paga, Chiana, Kayoro, Katiu den Nakon.[1]
De Belgian anthropologist, Ann Cassiman, conduct detailed ethnographic accounts give de Kassena. For ein book insyd “Stirring Life: Women's Paths and Places Among the Kasena of Northern Ghana”,[4] she dey elaborate for de material culture top, rituals den social practices as dem experience for rural Kassena village. Dis research san lead to museum exhibition wey dem entitle am 'Home Call', de Museum Aan de Stroom (MAS) wey house am for Antwerp, Belgium.[5]
Wikimedia Commons get media wey relate to Kassena people.