Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | United Kingdom |
Country for sport | United Kingdom |
Name wey dem give am | Kelly |
Family name | Gallagher |
Ein date of birth | 18 May 1985 |
Place dem born am | London |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | alpine skier |
Educate for | University of Bath, Glenlola Collegiate School |
Medical condition | albinism |
Sport | alpine skiing |
Participant insyd | 2014 Winter Paralympics, 2010 Winter Paralympics |
Award e receive | Member of the Order of the British Empire |
Kelly Gallagher MBE (born 18 May 1985), be retired British skier den de first athlete wey komot Northern Ireland make she compete insyd de Winter Paralympics. Gallagher win Britain ein first ever Winter Paralympic gold medal during Sochi 2014.[1]
Na dem born Kelly for 18 May 1985[2] wey na dem raise am insyd Bangor insyd de north of County Down. Ein poppie, Patrick Gallagher, na he be airline pilot. She be graduate insyd mathematics from de University of Bath.[3][4]
Kelly get oculocutaneous albinism,[5] wey she be visually impaired den dey compete plus sighted guide. For de 2009 New Zealand Winter Games Gallagher, compete plus guide Claire Robb, win gold insyd ein first ever international race, de giant slalom.[6]
Na dem select am for de British team for de 2010 Winter Paralympics insyd February 2010.[7][8] Gallagher be funded by de Sport Northern Ireland Athlete Support Programme wey she be supported by de Sports Institute for Northern Ireland wey she sanso be backed by Disability Sports NI.[9]
Na Kelly be one of seven skiers give Great Britain for de 2010 Winter Paralympics wey she cam turn de first athlete from Northern Ireland make she compete insyd de Winter Paralympics.[7] For de Games she contest de giant slalom den slalom events give visually impaired athletes.[10] She fini sixth insyd de slalom buh she achieve de British team ein highest finish, wey miss out for medal by single place den 3.36 seconds insyd de giant slalom.[11]
Dey follow de Paralympics Gallagher seek fresh sighted guide make she job plus ein thru to de 2014 Winter Paralympics insyd Sochi wey dem select 19-year-old Charlotte Evans wey komot Medway. Na Evans be out of de sport after she snap cruciate ligament insyd 2009 buh she take up de role wey she go cam turn qualified coach.[12]
Insyd January 2011 Gallagher cam turn de first British athlete make she win medal for de IPC World Championships. She compete plus Evans wey de pair win de silver medal insyd de slalom den bronze insyd de giant slalom for de event dem hold insyd Sestriere five weeks per after dem start dey job togeda.[13] De pairing sanso win gold medal insyd slalom for de 2011 Europa Cup Finals.[14]
Gallagher win Britain ein first ever Winter Paralympic gold for 10 March 2014, during de 2014 Winter Paralympics insyd Sochi, Russia. She fini first insyd de visually impaired Super-G competition.[5] She fall during both de super-combined den de giant slalom.
Na dem appoint am Member of de Order of the British Empire (MBE) insyd de 2014 Birthday Honours give services to sport for people plus visual impairment.[15] De Ski Club of Great Britain award am plus Pery Medal along plus de oda medal winners from de 2014 Olympics den Paralympics.
Insyd 2017 na dem select Gallagher for de 2017 World Para Alpine Skiing Championships insyd Tarvisio insyd Italy. She partner plus Gary Smith, she crash during training for de championship slopes wey she injure ein self after she collide into de safety netting.[16] She sustain dislocated elbow den three fractured ribs insyd de accident wey na dem airlift am to local hospital.[16] Gallagher ein injuries rule am out of de championship den ein subsequent rehabilitation mean say she return per to de slopes insyd de season wey dey lead up to de 2018 Winter Paralympics.[17] Despite she loose time to ein injuries na Gallagher still be able make she secure ein place insyd de Great Britain team for de 2018 Paralympics.[17]
For de 2019 World Para Alpine Skiing Championships, Gallagher den Smith narrowly miss out for medals insyd de slalom den de giant slalom by she fini fourth, she be pipped to de bronze by tenth of second insyd de latter by team-mates Menna Fitzpatrick den Jennifer Kehoe. However dem claim dema first medal of de championships insyd de downhill, wer na dem take silver behind Fitzpatrick den Kehoe. Dem then go on make dem take two bronzes insyd de super-G den combined, dey increase Gallagher ein number of Worlds medals she win to nine.[18]
Wikimedia Commons get media wey relate to Kelly Gallagher.