Country | Ghana ![]() |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Volta Region ![]() |
Ein location | Volta Region ![]() |
Coordinate location | 6°6′3″N 1°8′53″E ![]() |
Ketu South Municipal Assembly formerly Ketu South District, be one of de eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana.[1] Na first ebe part of den times Ketu District on 10th March 1989, wey dem create am from den times Anlo District Council, wey dem come tear de northern side take make Ketu North District on 29th February 2008, wey de side wey remain be Ketu South District. Lata dem raise am go municipal district assembly status on 28th June 2012 take make Ketu South Municipal District. De municipality dey de southeast part of de Volta Region wey Denu be de capital town
Togo dey de east side give de district, wey Gulf of Guinea dey de south, Keta Municipal District dey de west wey Ketu North Municipal District dey de north.[2]
De place wey bunch people dey for de district insyd be Aflao, Avoeme, Klikor, Pernyi den Agbozume.[3] Oda places be Salakope, Adina, Denu, Sonuto, Blekusu, Adafienu, Nogokpoe, Agavedzi den Amutsinu.[4]
For de 2016 general elections, dem list de constituency as de topmost one by voter populations plus 141,698 registered voters.[5]