Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Dennis Nana Dwamena |
Name wey dem give am | Dennis, Nana |
Family name | Dwamena |
Ein date of birth | 18 August 1993 |
Place dem born am | Accra |
Native language | Akan |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Twi, Ghanaian Pidgin English |
Ein occupation | musician |
Field for work | music |
Educate for | Accra Academy |
Work period (start) | 2016 |
Instrument | guitar, piano |
Genre | Afrobeats, African popular music, highlife |
Record label | Lynx Entertainment |
Dennis Nana Dwamena (dem born am for August 18, 1993) be Ghanaian musician wey chaw people dey bell am KiDi for de music industry insyd. KiDi be highlife artist den song writer wey get contract plus Lynx Entertainment.[1] He get chaw hits songs wey dey include "Say Cheese", "Enjoyment" " sugar", den "One Man" wey he do colabo plus Adina. Bunch people know KiDi secof ein big song wey dem title am "Touch it" wey he do colabo plus one American super star wey dem dey bell Tyga. KiDi get plenty award wey dey show say he be one of Ghana ein top top artist.[2]
Gerald den Beatrice Thompson born KiDi as Dennis Nana Dwamena for 18 August 1993 for Accra, Ghana. He get two kiddie bros Philip den Elliot. KiDi fini ein primary education for St. Anthony's School for Accra wey he proceed go Accra Academy for ein high school education. He den go University of Ghana Legon, wer he graduate for 2016 insyd plus degree for Economics den Information Studies insyd.[3]
Early beginnings den breakthrough
As he dey study Economics den Information Studies for University of Ghana, na he dey love music wey e make am perform for plenty "Moonlight Café" platforms. If we de explain "Moonlight Café" ahh, we go say ebe platform wey dey support underground artistes wey e dey give dem opportunity so say dem go display dema talents. As na he dey campus nu he do covers for songs wey dem hit for de country insyd. For 2015 insyd, KiDi sign up plus MTN Hitmaker.[4] He go wey he chop de competition wey later Lynx Entertainment sign am.[2] KiDi shoot go prominence for 2017 insyd wen he release "Say You Love Me" song wey no be say he compose am but he sanso arrange den produce am. KiDi establish ein body as one of de fastest rising stars for Ghana insyd wen he sanso release another chart-topper title "Odo" for July 2017 insyd, de remix plus Nigerian artist Davido den Mayorkun for December 2017 insyd, den Adiepena for April 2018 insyd.[5]
KiDi get kiddie dem dey bell Zane.[6]
Year | Organization | Award | Work | Result | |
---|---|---|---|---|---|
2017 | 4syte Music Video Awards | Best Discovery Video | Ɔdɔ | Dem nominate | [7] |
2018 | Ghana Music Awards | Highlife Song of the Year | He win | [8] | |
Afropop Song of the Year | Say You Love Me | Dem nominate am | [9] | ||
Highlife Artiste of the Year | Einself | Dem nominate am | |||
Best Male Vocalist | Ɔdɔ | Dem nominate am | |||
Best New Artiste | Einself | Dem nominate am | |||
Song of the Year | Ɔdɔ | Dem nominate am | |||
Ghana Music Awards (UK) | Artist of the Year | Einself | Dem nominate am | [10] | |
Highlife Artist of the Year | Dem nominate am | ||||
Best Male Vocalist | Ɔdɔ | Dem nominate am | |||
Highlife Song of the Year | Einself | Dem nominate am | |||
Best New Artist of the Year | Dem nominate am | ||||
3Music Awards | Male Act of the Year | Dem nominate am | [11] | ||
Breakout Act of the Year | Dem nominate am | ||||
Song of the Year | Ɔdɔ | Dem nominate am | |||
Most eventful Snapchat channel | Einself | He win | |||
AFRIMA | Best Artiste Duo or Group in Africa Contemporary | He win | [12] | ||
2019 | Ghana Music Awards | Highlife Artist of the Year | Dem nominate am | [13] | |
Best Male Vocalist | He win | [14] | |||
Song of the Year | Thunder | Dem nominate am | [13] | ||
Highlife Song of the Year | Dem nominate am | ||||
3Music Awards | Best Male Vocal Performance | Fakyɛ Me (meaning-Forgive Me) | He win | [15] | |
3Music Awards (UK) | Highlife Act of the Year | Einself | Dem nominate am | ||
Album | Sugar | Dem nominate am | |||
4syte TV Music Video Awards | Best Edited Video | Cinderella | Dem nominate am | [16] | |
Best Male | Adiepɛna | Dem nominate am | |||
Best Highlife | Dem nominate am | ||||
Best Collaboration | Mr. Badman | Dem nominate am | |||
2020 | Ghana Music Awards | Highlife Artist of the Year | Einself | Dem nominate am | [17] |
Afrobeats Song of the Year | Mr Badman | Dem nominate am | |||
Male Vocalist of the Year | Einself | Dem nominate am | |||
Best Collaboration of the Year | Ɔhemaa (plus Kuami Eugene) | Dem nominate am | |||
Best Collaboration of the Year | Mr Badman (ft Kwesi Arthur) | Dem nominate am | |||
Album of the Year | Sugar | He win | |||
International Collaboration of the Year | Cinderella (ft Mayorkun & Peruzzi) | Dem nominate am | |||
International Collaboration of the Year | Sugar Daddy (ft Mr Eazi) | Dem nominate am | |||
Most Popular Song of the Year | Mr Badman | Dem nominate am | |||
2021 | 3Music Awards | Artist of the Year | Einself | He win | [18] |
EP of the Year | BLUE | He win | |||
Song of the Year | Enjoyment | He win | |||
Afro Beat Song of the Year | Enjoyment | He win | |||
Vodafone Ghana Music Awards | Artiste of the Year | Einself | Dem nominate am | [19] | |
Afrobeat/Afropop Song of the Year | "Say Cheese" | He win | [20] | ||
Most Popular Song of the Year | "Say Cheese" | Dem nominate am | [21] | ||
Most Popular Song of the Year | "Enjoyment" | Dem nominate am | [21] | ||
Afrobeat/Afropop Artist of the Year | Einself | He win | [20] | ||
EP of the Year | "Blue" | He win | [20] | ||
Collaboration of the Year | "One Man" (ft Adina) | Dem nominate am | [22] | ||
Best Male Vocal Performance | Einself | Dem nominate am | [22] | ||
Best Highlife Song | "Enjoyment" | He win | [20] | ||
2022 | The Headies Awards | Best West African Artiste of the Year | KiDi | Dem nominate am | [23] |
Vodafone Ghana Music Awards | Artiste of the Year | Einself | He win | [24] | |
Album of the Year | The Golden Boy | He win | [25] | ||
Video of the Year | Mon Bebe | He win | |||
Afrobeats/AfroPop Artiste | Einself | He win | |||
Best Reggae/Dancehall Song of the Year | Touch It | He win | |||
Most Popular Song of the Year | Touch It | He win | |||
International Collaboration of the Year | Spiritual ft. Kuami Eugene, Patoranking | Dem nominate am | |||
Best Male Vocal Performance | Bad Things | Dem nominate am | |||
Best Afrobeats Song | Mon Bebe | Dem nominate am | |||
2024 | Collaboration of the year | "Liquor" – KiDi ft. Stonebwoy | He win | ||
3Music Awards | Afrobeats/Afro Pop Song of the Year | "Likor" | Pending | [26] | |
Best Collaboration of the Year | Pending | ||||
Song of the Year | Pending | ||||
Afrobeats/Afro Pop Act of the Year | Einself | Pending | |||
Best Male Vocal Performance | "I Lied" | Pending | |||
Ghana Music Awards UK | Most Popular Song of the Year | "Likor" | Pending | [27] | |
Best Collaboration of the Year | Pending | ||||
"Bambalika" | Pending | ||||
Male Vocalist of the Year | "I Lied" | Pending | |||
Best Afropop Song of the Year | Pending | ||||
Best Afrobeats Song of the Year | "Likor" | Pending |