Country | Ghana ![]() |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Volta Region ![]() |
Ein location | Volta Region ![]() |
Coordinate location | 6°59′31″N 0°17′42″E ![]() |
Dey share bother plus | Hohoe Municipal District, Afadzato South District, North Dayi District, Biakoye District ![]() |
Kpando Municipal District be one of the eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana.[1] Na dem create am as normal district assembly on 10th march 1989, den ebe Kpando District, before dem cam tear de southern side take make South Dayi District by President John Agyekum Kufuor; wey de side wey remain be de Kpando District. Wey for 28th June 2012, dem split de district ein southern part make dem create North Dayi District, de part wey remain dem elevate am go municipal district assembly status for de same year wey e cam turn Kpando Municipal District. De municipality dey locate for de western part of Volta Region wey Kpando be ein capital town.
Kpando, de municipal district capital, dey about 70 km from Ho, de regional capital. De location of de Municipality dey place for strategic position plus potential for fast economic growth den development. De municipality dey lie within Latitudes 6° 20’ N den 7° 05’ N, den Longitude 0° 17’ E. De Volta Lake, wey dey stretch over 80 km for de coastal line, dey demarcate de western boundary. De Kpando Municipality dey share boundaries plus Biakoye District for de north, Afajato South District for de East den North Dayi District for de south.
2010 population den housing census claim say de population of de Municipality dey stand for 53,736 plus 25,904 males den 27,832 females. Kpando Municipal be one of de oldest districts for de Volta Region for Ghana insyd wey dey span go de current Oti Region.[2] Kpando Tokor be community wey dey fish along de Lake Volta. E sanso dey serve as point make dem cross de Lake Volta go Afram plains den oda nearby villages wey dem dey use outboard motor powered boats anaa de government operated pontoon.
Kpando Municipal District dey bound by:
In addition plus Kpandu, de Capital Town den Administrative Centre make up of Kpando Gabi, Kpando Tsakpe den Kpando Aloyi de Kpando Municipal District dey contain de villages wey dey follow:
|
|
|