De Kusasi, Kusaasi, anaa de Kusaal people, be ethnic group wey dey northern Ghana den southern Burkina Faso. Dem dey speak Kusaal language, Gur language.[1]
De Kusasi people dey celebrate de Samanpiid Festival.[2] Dem dey use de festival thank God for bumper harvest during de farming season.[2][3] Dem first celebrate de festival for 1987 insyd.[3]