Ethnic group | Nchumbulu |
---|---|
Continent | Africa |
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Bono East Region |
Located in time zone | UTC±00:00 |
Coordinate location | 7°44′0″N 0°41′0″W |
Dey contain de administrative territorial entity | Sene District |
Kwame Danso be de capital town Sene West wey edey Bono East Region for Ghana. Manners dey know de town Kwame Danso Senior High Technical School. De school be second cycle institution.[1][2] Previously dem dey bell de town Donkore.[3]