FIFA Council, West African Football Union, Confederation of African Football
Kwesi Nyantakyi be Ghanaian banker wey san be lawyer, controlist den former football administrator.[1] Na he be de presido give de Ghana Football Association (GFA) from 30 December 2005 until 7 June 2018. Nyantakyi come resign officially after a day.[2] However, four hours before he go release ein resignation letter, FIFA issue statement wey dem announce ein ban from all football related activities for period of 90 days so say dem go investigate.[3] Circumstances wey dey surround ein resignation dey attache a video wey investigative journalist Anas Aremeyaw Anas release wey dem see say Nyantakyi dey take bribe wey he sa dey purport ein ability to "take over de whole country".[4] For interview plus Super Sports South Africa few days after de investigation video dey go public, Nyantakyi come deny wrongdoing wey dey regard match fixing.[5] For 30 October 2018 FIFA officially come issue statement wey dey officially ban Kwesi Nantakyi from football related activities for life. For October 2020 insyd, dem reduce de ban to 15 years after de Court of Arbitration for Sport reconsider am.[6][7][8]
He be practicing Muslim, na dem born am Christian wey he convert come Islam from de age 47, after ein mummie remarry Muslim man years back for de seventies insyd.[10] Nyantakyi get wifey, Christine-Marie Nyantakyi.[11] He get two kiddies plus ein wifey Christine.[12]
Nyantakyi hold chaw international positions for football insyd. Ein appointments dey cut across sub regional, regional den international levels wey dey include:
Presid0 of West African Football Union Zone B.[13]
Nyantakyi endear ein body to chaw Ghanaians sake of chaw achievements as football administrator. For 2012 insyd, dem name am de 32nd most influential Ghanaian.[18]