Mackenzie Dale Barry (born 11 April 2001) be football player wey represent New Zealand for U-17 den Under-20 age group levels den de senior New Zealand women's national football team.[1] She dey play club football give Wellington Phoenix FC insyd Australia ein A-League Women competition.[2]
Na dem born Mackenzie Barry for 11 April 2001 insyd New Plymouth, Taranaki wey she attend Central Primary School wer na she begin dey play football.[3] Barry then attend den play give New Plymouth Girls' High School wey she represent Taranaki den CentralFootball Federation before dem sign am give Wellington Phoenix for dema inaugural season insyd de A-League.[4]
Na Barry be member of de New Zealand squad insyd de FIFA U-17 Women's World Cup insyd Uruguay wer na New Zealand fini insyd 3rd place.[5][6]
Insyd 2019 na Barry dey part of de winning side for de 2019 OFC U-19 Women's Championship, wey dem earn qualification for de 2020 FIFA U-20 Women's World Cup dem schedule make dem hold am insyd Costa Rica, although dem subsequently cancel dat tournament secof de Covid 19 pandemic.
Na dem first bell Barry to de senior side for Europe tour make she play Norway den Wales[7] wey she make ein senior international debut for 19 October 2022 wey she cam on as substitute during subsequent tour to Japan against de hosts, Japan win dat game 2-0.[8]
No. | Date | Venue | Opponent | Score | Result | Competition |
---|---|---|---|---|---|---|
1. | 25 July 2024 | Stade Geoffroy-Guichard, Saint-Étienne, France | Canada | 1–0 | 1–2 | 2024 Summer Olympics |