Mamprusis be ethnic group for northern Ghana insyd. Estimate dey claim say der be about 200,000 Mamprusis wey dey live for de Northern Regions of Ghana for 2013.[1] Dem dey speak Mampruli, wey be one of de Gur language for Ghana insyd, de Mamprusis dey live for Nalerigu, Gambaga, Langbemsi, Zanghum, Walewale, Kpasenkpe, Duu, Wulugu, Nabari, Sariba, Karimenga den dema surrounding towns den villages insyd for de North East Region insyd. Dema origin dey de Upper East Region, principally, Bawku, wey dem san so dey inhabit parts of de Upper West Region, too. Dem dey chop Tuozafi as dema local food more tyms.
De Mamprugu Kingdom be de oldest kingdom, e dey pre date all odas by centuries, for de territory wey dem go bell am De Gold Coast afterwards, den subsequently, Ghana. De Great Naa Gbanwah/Gbewah[2] found de kingdom around de 13th century for Pusiga, village 14 kilometres from Bawku, dat be why Mamprusis dey Bawku dema ancestral home. Naa Gbanwaah ein tomb dey Pusiga insyd.
De kingdom dey span most of de North East, Northern, Upper East den de Upper West Regions for Ghana, portions for Northern Togo, den into Burkina Faso. As consequence, de Mossi King, Moronaba, for Burkina Faso, dey cam dis day, symbolically, de Nayiri dey enskinn am – de Mamprugu king. Thus, dem dey establish dis kingdom as de preeminent of ein kind. De kingdom for present-day Ghana insyd ein per wey ein relevance den authority dey cut across national boundaries for ein weight top for ein humble supremacy.[3]
De kingdom name be Mamprugu, de ethnicity be Mamprusi, den de language be Mampruli. Succession cam skin be hereditary. Male direct descendants of Naa Gbanwaah per be eligible.[4]
De Mamprusi monarchy traces stories dey trace ein origin to great warrior wey dem dey bell am Tohazie. Tohazie, dey mean de Red Hunter. Na dem dey bell am Red Hunter by ein people sake of he be fair in complexion. Tohazie ein grandson Naa Gbanwaah settle for Pusiga insyd wey he establish Mamprugu.[5]
Mamprusi be de eldest for de Mõõre-Gurma (Mole—Dagbamba) ethnic group: Mamprusi, Dagomba, Nanumba, den Moshie.[6]
Tenure | Nayiiri (Mampurugu Naa) (Rulers) |
---|---|
1450 | Unknown |
1688 to 1742 | Atabia Zontuua |
1742 to 1750 | Yamusa Jeringa |
17?? to 17?? | Mahaman Kurugu |
17?? to 17?? | Sulimani Apisi |
17?? to 17?? | Haruna Bono |
17?? to 17?? | Andani Yahaya |
17?? to 1790 | Mahama Kuluguba |
1790 to 1830 | Salifu Saatankugri |
1830 to 1833 | Abdurahamani Dambono, (Dahmani Gyambongo) |
1833 to 1850 | Dawura Nyongo |
1850 to 1864 | Azabu Pagri |
1864 to 1901 | Yamusa Barga |
1902 to 1905 | Sulimanu Sigri |
1906 to 1909 | Ziniya Zore Abduru |
1909 to 1915 | Mahama Wubuga |
1915 to 1933 | Mahama Waafu |
1934 to 1943 | Badimsuguru Zulim |
1943 to 1943 | Salifu Salemu |
1943 to 1947 | Abudu Soro Kobulga |
1947 to 1966 | Abdulai Sheriga |
1967 to 1985 | Adam Badimsuguru Bongu |
1986 to 1987 | Sulemana Salifu Saa |
1987 to 9 June 2003 | Gamni Mohamadu Abdulai |
27 January 2004 cam present | Bohagu Abdulai Mahami |
Chaw of de Mamprusi people be adherents of de Islamic Faith. De Mamprusi start dey convert cam Islam for de 17th century sake of de Dyula merchants dema influence.[8]
Traditional occupations for de Mamprusi dey include farming den raising livestock.[9]