Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Spain |
Country for sport | Spain |
Birth name | Marta Arce Payno |
Name wey dem give am | Marta |
Family name | Arce |
Second family name in Spanish name | Payno |
Ein date of birth | 27 July 1977 |
Place dem born am | Valladolid |
Languages edey speak, rep anaa sign | Spanish |
Ein occupation | judoka |
Educate for | Autonomous University of Madrid |
Sport | judo, para judo |
Participant insyd | 2012 Summer Paralympics, 2008 Summer Paralympics, 2004 Summer Paralympics |
Dema official website | http://www.martaarce.es/ |
Marta Arce Payno (born 27 July 1977)[1][2] be B3 classified Spanish judo competitor wey represent Spain for de 2004, 2008 den 2012 Summer Paralympics wer na she win pair of silver medals den bronze medal.
Na dem born Arce insyd Valladolid plus form of albinism wey dey lead to progressive loss of vision to de point wer na she loose all ein sight.[3] She dey speak four languages, Spanish, English, Italian den Japanese.[3] She be mommie, wey she give birth insyd 2009.[3] Ein day job be physical therapist wey she dey job give de Autonomous University of Madrid.[3] Insyd November 2013, she participate insyd program run by de Programa ADOP Empleo make e train Paralympic athletes for developing business communication den entrepreneurship skills insyd.[4]
Arce be B3 classified judo competitor.[5] She start dey participate insyd judo after she move go Madrid make she attend university. Na ein entrance to de sport be thru ein bro wey na he be active insyd am for dat time.[3] From dat point dey go, she almost do daily training insyd de sport.[3]
Na de first IPC European Judo Championships Arce dem compete insyd be de ones dem host insyd Città di Castello wer na she pick up gold medal.[3][6] She compete for de European Championships dem hold insyd 1999 for Italy insyd.[6] Insyd 2001, she compete for World Cup event insyd Rio de Janeiro.[6] She compete for de 2004 Summer Paralympics, she win silver medal.[3] Na de 2004 Games be de first time women dema judo appear for de Paralympic programme.[6] For de 2008 Summer Paralympics insyd Beijing, she repeat ein performance wey she win anoda silver medal.[3] Insyd October 2011, she compete insyd regional Spanish national vision impaired judo event insyd Guadalajara.[7] She compete for de London dem host 2012 Summer Paralympics insyd judo,[3][8][9] wer na she win bronze medal.[10][11][12] Insyd ein path to bronze, she compete against Swedish Nicolina Perheim den Cuban Dalidaivis Rodríguez Clark.[13][14] Na ein bronze be de second bronze medal she win by Spain insyd judo for de London Games, she cam minutes after teammate Maria Monica Merenciano win bronze.[5][6]
Wikimedia Commons get media wey relate to Marta Arce Payno.