Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Italy |
Country for sport | Italy |
Name wey dem give am | Marta |
Family name | Bassino |
Nickname | Dory |
Ein date of birth | 27 February 1996 |
Place dem born am | Cuneo |
Native language | Italian |
Languages edey speak, rep anaa sign | Piedmontese, English, French, Italian |
Ein occupation | alpine skier |
Residence | Borgo San Dalmazzo |
Member give sports team | Centro Sportivo Esercito |
Sport | alpine skiing |
Sports discipline competed in | super-G |
Dema official website | https://www.martabassino.com/ |
Marta Bassino (born 27 February 1996) be Italian World Cup alpine ski racer.[1][2] She dey compete insyd all disciplines, plus focus insyd giant slalom, for wich she get six World Cup wins.[3]
Dem born am insyd Cuneo, Piedmont, Bassino dey live insyd Borgo San Dalmazzo.
For de Junior World Championships insyd 2014, Bassino win de gold medal insyd de giant slalom for ein eighteenth birthday for late February insyd. Dis win grant am automatic start for de giant slalom of de World Cup finals insyd mid-March, wich na be ein World Cup debut. Na de next season be ein first for de World Cup circuit top.[3]
Insyd October 2016, she score ein first World Cup podium for Sölden, wey she fini third insyd de giant slalom win by Switzerland's Lara Gut; later insyd de season she repeat de same result insyd de giant slaloms insyd Kronplatz den Aspen - de letter togeda plus teammates Federica Brignone den Sofia Goggia. Na Bassino sanso be part of de podium insyd Bansko insyd 2020, wen Italian athletes take de top three places insyd de women's downhill.[3][4]
Na ein first win be insyd giant slalom for Killington insyd November 2019. For dat year insyd Bassino cam turn de first Italian skier able make she get for de podium insyd five different disciplines for de same season insyd.[3][5]
For ein first World Championships insyd 2015, Bassino take part insyd de giant slalom, dey qualify give de second run insyd 8th place, buh she no fini. For de Worlds insyd 2017 for St. Moritz insyd, she fini eleventh insyd de giant slalom den 17th insyd de combined. For ein first Winter Olympics insyd 2018 for Pyeongchang, na Bassino be fifth insyd de giant slalom, tenth in the combined, but did not finish the first run of the slalom. In 2019 at Åre, she won a bronze medal in the team race (participating as a reserve) and was 13th in both the giant slalom and combined.[3][6]
Insyd de 2020–21 season, na Bassino win four of de first five giant slalom races she contest, she sanso fini for de podium insyd de sixth one – third place insyd de home event insyd Kronplatz, Italy. She clinch de women's World Cup crystal globe insyd de discipline for 7 March 2021, prior to de finals.[7] For de 2021 World Championships insyd Cortina d'Ampezzo, Italy, Bassino win de gold medal insyd de parallel giant slalom event, alongside Austria ein Katharina Liensberger.[8] Na she be strong favourite for de giant slalom race, however, she fini for 13th place insyd.[9]
Season | |
Discipline | |
2021 | Giant slalom |
---|
Season | ||||||||
Age | Overall | Slalom | Giant
slalom |
Super-G | Downhill | Combined | Parallel | |
2015 | 19 | 61 | — | 20 | 47 | — | — | — |
2016 | 20 | 45 | — | 13 | — | 49 | 35 | |
2017 | 21 | 18 | — | 6 | 35 | — | 20 | |
2018 | 22 | 25 | — | 12 | 35 | 35 | 4 | |
2019 | 23 | 27 | — | 9 | 29 | 37 | 9 | |
2020 | 24 | 5 | — | 4 | 10 | 11 | 6 | 6 |
2021 | 25 | 6 | 43 | 1 | 6 | 29 | — | 5 |
2022 | 26 | 10 | — | 5 | 10 | 35 | 4 | |
2023 | 27 | 8 | — | 3 | 8 | 32 | — | |
2024 | 28 | 9 | — | 9 | 9 | 9 |
Season | ||||
Date | Location | Discipline | Place | |
2017 | 22 Oct 2016 | Sölden, Austria | Giant slalom | 3rd |
24 Jan 2017 | Kronplatz, Italy | Giant slalom | 3rd | |
19 Mar 2017 | Aspen, USA | Giant slalom | 3rd | |
2018 | 26 Jan 2018 | Lenzerheide, Switzerland | Combined | 2nd |
2019 | 15 Jan 2019 | Kronplatz, Italy | Giant slalom | 3rd |
2020 | 30 Nov 2019 | Killington, USA | Giant slalom | 1st |
28 Dec 2019 | Lienz, Austria | Giant slalom | 2nd | |
12 Jan 2020 | Altenmarkt-Zauchensee, Austria | Combined | 3rd | |
19 Jan 2020 | Sestriere, Italy | Parallel-G | 3rd | |
25 Jan 2020 | Bansko, Bulgaria | Downhill | 2nd | |
26 Jan 2020 | Super-G | 2nd | ||
2021 | 17 Oct 2020 | Sölden, Austria | Giant slalom | 1st |
12 Dec 2020 | Courchevel, France | Giant slalom | 1st | |
10 Jan 2021 | St. Anton, Austria | Super-G | 2nd | |
16 Jan 2021 | Kranjska Gora, Slovenia | Giant slalom | 1st | |
17 Jan 2021 | Giant slalom | 1st | ||
26 Jan 2021 | Kronplatz, Italy | Giant slalom | 3rd | |
2022 | 22 Dec 2021 | Courchevel, France | Giant slalom | 3rd |
8 Jan 2022 | Kranjska Gora, Slovenia | Giant slalom | 3rd | |
11 Mar 2022 | Åre, Sweden | Giant slalom | 2nd | |
20 Mar 2022 | Méribel, France | Giant slalom | 2nd | |
2023 | 26 Nov 2022 | Killington, USA | Giant slalom | 2nd |
10 Dec 2022 | Sestriere, Italy | Giant slalom | 1st | |
27 Dec 2022 | Semmering, Austria | Giant slalom | 3rd | |
28 Dec 2022 | Giant slalom | 3rd | ||
7 Jan 2023 | Kranjska Gora, Slovenia | Giant slalom | 2nd | |
15 Jan 2023 | St. Anton, Austria | Super-G | 3rd | |
22 Jan 2023 | Cortina d'Ampezzo, Italy | Super-G | 3rd | |
2024 | 17 Feb 2024 | Crans-Montana, Switzerland | Downhill | 1st |
18 Feb 2024 | Super-G | 3rd |
Season | Podiums | ||||||||||||||||||
Downhill | Super G | Giant slalom | Combined | Parallel | Total | ||||||||||||||
---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
Σ | |||||||||||||||||||
2017 | 3 | 0 | 0 | 3 | 3 | ||||||||||||||
2018 | 1 | 0 | 1 | 0 | 1 | ||||||||||||||
2019 | 1 | 0 | 0 | 1 | 1 | ||||||||||||||
2020 | 1 | 1 | 1 | 1 | 1 | 1 | 1 | 3 | 2 | 6 | |||||||||
2021 | 1 | 4 | 1 | 4 | 1 | 1 | 6 | ||||||||||||
2022 | 2 | 2 | 0 | 2 | 2 | 4 | |||||||||||||
2023 | 2 | 1 | 2 | 2 | 1 | 2 | 4 | 7 | |||||||||||
2024 | 1 | 1 | 1 | 0 | 1 | 2 | |||||||||||||
Total | 1 | 1 | 0 | 0 | 2 | 3 | 6 | 5 | 9 | 0 | 1 | 1 | 0 | 0 | 1 | 7 | 9 | 14 | 30 |
2 | 5 | 20 | 2 | 1 | 30 |
Year | ||||||||
Age | Slalom | Giant
slalom |
Super-G | Downhill | Combined | Parallel | Team Event | |
2015 | 19 | — | DNF2 | — | — | — | — | — |
2017 | 21 | — | 11 | — | — | 17 | — | |
2019 | 23 | — | 13 | — | — | 13 | 3 | |
2021 | 25 | — | 13 | 11 | — | 6 | 1 | — |
2023 | 27 | — | 5 | 1 | — | DNF SG | 11 | — |
Year | |||||||
Age | Slalom | Giant
slalom |
Super-G | Downhill | Combined | Team Event | |
2018 | 22 | DNF1 | 5 | — | — | 10 | — |
2022 | 26 | — | DNF1 | 17 | — | DNF SL | 8 |
Bassino win four national championships for individual senior level.[10]