Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Ein date of birth | 3 February 1966 |
Place dem born am | Salaga |
Languages edey speak, rep anaa sign | English |
Ein occupation | politician, head teacher |
Position ehold | Member of the 7th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 6th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 8th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Minister for Fisheries |
Educate for | Ghana Institute of Management and Public Administration, University of Education, Winneba |
Work period (start) | 2012 |
Political party ein member | New Patriotic Party |
Religion anaa worldview | Christianity |
Mavis Hawa Koomson (dem born am 3 February 1966) be Ghanaian politician den educationist. She be de Member of Parliament for Awutu Senya East Constituency wey she dey double as de Minister of Special Development Initiatives.[1][2][3][4] Na Presido of Ghana Nana Akuffo-Addo for 10 January 2017 as Minister of Special Development Initiatives.[5][6][7]
Koomson dey hail from Salaga insyd de Savannah Region of Ghana wey dem born am on 3 February 1966.[8] She get ein training college education at de Bimbilla Training College.[9] She dey hold diploma den a bachelor's degree insyd Basic Education from de University Education Winneba.[10] Na she earn a master's degree, postgraduate diploma insyd public administration (CPA) den postgraduate diploma insyd public administration (DPA) from Ghana Institute of Management and Public Administration (GIMPA).[11][12]
Na Koomson be teacher by profession, wey she occupy various positions wey dey include head teacher, assistant superintendent den Principal superintendent.[13] Na she sanso be presido of Gender Unit of de Ghana National Association of Teachers Ladies Association (GNATLAS) Sekondi local, treasurer for GNATLAS (Western Region) den secretary for GNATLAS (Takoradi local).[5]
Koomson be member of de New Patriotic Party. She currently be de Member of Parliament for Awutu Senya East Constituency insyd de Central Region of Ghana.[14]
Insyd May 2017, Presido Nana Akufo-Addo name Mavis Hawa Koomson as part of ein nineteen ministers who wey dey form ein cabinet.[15] De names of de 19 ministers dem submit give de Parliament of Ghana den announce am by de Speaker of de House, Rt. Hon. Prof. Mike Ocquaye.[15] As a Cabinet minister, Mavis Hawa Koomson be part of de inner circle wey dey give de presido advice for key decision-making activities insyd de country. She be rydee de Minister for Fisheries and Aquaculture Development.[16]
Insyd de 2020 Ghanaian general elections, she win de Awutu Senya East Constituency parliamentary seat plus 57,114 votes wey edey make up 52.6% for de total votes cast wey de NDC parliamentary candidate Phillis Naa Koryoo Okunor get 51,561 votes wey edey make 47.5% for de total votes cast,[17] de GUM parliamentary candidate Hanson Ishmael Amuzu get 0 vote wey edey rep 0.0% of de total votes cast, de CPP parliamentary candidate Addy Ishmael gey 0 vote wey edey make 0.0% of de total votes cast, de GCPP parliamentary candidate Peter Kwao Lartey get 0 vote wey dey make 0.0% for de total votes cast den de UPP parliamentary candidate Mohammed Issah Al-Marzuque get 0 vote wey dey make 0.0% for de total votes cast.[18]
Koomson be a member of de Business Committee.[14]
Insyd July 2020, Hawa Koomson breach security laws den fire gunshots into a crowd of citizens who den in de process of registering for de controversial voters ID card.[19][20] Dis incident occurr insyd Kasoa. De Minister claim dem inform am of foreigners wey come from different towns make dem register insyd ein constituency. She regard dis as a threat to ein party ein victory insyd de upcoming elections. De Minister claim dat de act be in self-defense because she feel threaten. She respond to de invitation of de CID for de police insyd de Central region. Ein gun dem retrieve by de Central Regional police. De license covering de weapon wey dem retrieve am wen she report give de police insyd Cape Coast.[21]
She be Christian wey she marry plus three kiddies.[22][23]
She introduce annual soccer competition wey dem call am de Kasoa MP's Cup wey dem dey play among de youth insyd ein constituency.[24]
Insyd 2021, Koomson construct a church hall give de Bethel Methodist Church insyd Kasoa.[25]