Year dem found am | 1984 |
---|---|
Motto text | Best Eduction for best future |
Country | Libya |
Edey de administrative territorial entity insyd | Misrata |
Coordinate location | 32°22′23″N 15°4′42″E |
Member of | Association of African Universities |
Dema official website | http://www.misuratau.edu.ly/ |
Misurata University be one of state varsities insyd Libya, wey dey locate insyd Libya ein third largest city ‘Misurata’. De varsity dey provide nationally den internationally educational services dem recognise wey dey equip de members of de academic community plus competencies den values wey go better serve de nation. De varsity get 19 different faculties around de city wey edey offer more dan 150 undergraduate courses. Edey endeavor make e provide higher education den training quality to ein students den staff den prepare dem make dem take part make dem dey modernize den develope de national society den economy. Misurata University sanso dey aim make e promote, by research den oda means, de advancement of knowledge den make dem apply suggestions den recommendations to economic, social, cultural, den technological problems.
Na dem originally establish Misurata university insyd 1984.
Insyd 2010, dem name am Misurata university after dem merge de University of de Seventh of October plus de University of Al-Merqib, base for de decision of de General People’s Committee No. (149) top give de year 2010 AD make dem dey restructure Libyan varsities.
Misurata University get 19 faculties wey dey offer more dan 100 areas of study[1]