Felicity Ama Agyemang (born 15 August 1977),[1] dem sanso know am as Nana Ama McBrown, be a Ghanaian actress, TV show hostess, den music composer.[2] She rise to prominence for ein role insyd a television series dem title Tentacles. Later, she found mainstream success dey follow ein role insyd de Twi-language movies "Asoreba" den "Kumasi Yonko".[3] Na she be de host, of de television cooking show McBrown Kitchen den an entertainment talk show United Showbiz for UTV top til March 2023 wen she move go Media General.[4][5][6] She be a TV show hostess for Onua TV give de Onua Showtime program.
Dem link McBrown plus Omar Sheriff Captan, ein co-star for chaw movies insyd, dem both deny romantic attachments.[7] For 2004 insyd, McBrown date Okyeame Kwame, Ghanaian musician briefly. For de course of de year insyd, dem dey see say de pair dey travel togeda waa for all ova Ghana, wey dem dey promote Kwame ein solo release.[8]
For 15 July 2007, dem enthrone McBrown as de "Nkosuohemaa" (anaa ceremonial queen-mother for development) for Assin-Basiako near Assin-Fosu wey dey Assin North District for de Central Region, Ghana insyd.[9]
For 2016 insyd, she marry ein long time boyfriend Maxwell Mawu Mensah.[10] For February 2019 insyd, McBrown born girlie for Canada insyd wey them name am Maxin Awushi Mensah.[11][12][13][14]
After she lef UTV, she join Media General make she begin ein new chapter of hosting as na dem appoint am de host of Onua Showtime.[15][16]