Continent | Africa |
---|---|
Country | Ghana |
Capital | Nalerigu |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana |
Coordinate location | 10°31′0″N 0°22′0″W |
Dey share bother plus | Savannah Region, Upper East Region, Upper West Region, Northern Region |
De North East Region be one of de sixteen regions wey dey Ghana insyd. E dey insyd de north of de country wey dem create am insyd December 2018 after dem do referendum den vote make dem break am from de Northern Region.[1] De region capital be Nalerigu.[2]
De North East Region dey border for de north by de Upper East region, for de east by de eastern Ghana-Togo international border, for de south by de Northern region, den for de west by de Upper West region. North East region dey make up of 6 districts.
More dan 85% of de economically active population be agricultural. De low population density be partly cause by emigration, for addition to geography den climate.
De North East Region get low population density, den, along plus de official language of English, chaw inhabitants dey speak language of de Gur subfamily insyd de Niger–Congo language family, lyk Mampruli, Tampulma, Bimoba, Kusaal, Dagbani, anaa Konkomba. De Mamprusi Kingdom dey locate insyd de region.
Chaw residents insyd de North East region dey affiliate plus Christianity, Islam, den/anaa Traditional African Religion.[4]
De political administration of de region be thru de local government system. Under dis administration system, dem divide de region into six MMDA's (wey dey make up of 0 Metropolitan, 2 Municipal den 4 Ordinary Assemblies). Each District, Municipal anaa Metropolitan Assembly, be administered by Chief Executive, wey dey represent de central government buh dey derive authority from Assembly head by presiding member dem elect from among de members dema body. De current list be as follows:
# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Population |
---|---|---|---|---|
1 | Bunkpurugu-Nyankpanduri | Bunkpurugu | Ordinary | |
2 | Chereponi | Chereponi | Ordinary | 55,932 |
3 | East Mamprusi | Nalerigu | Municipal | 121,009 |
4 | Mamprugu-Moagduri | Yagaba | Ordinary | |
5 | West Mamprusi | Walewale | Municipal | |
6 | Yunyoo-Nasuan | Yunyoo | Ordinary |
# | Citizen | Settlement |
---|---|---|
1 | Mahamudu Bawumia | Nalerigu/Walewale |
2 | Solomon Namliit Boar (MP) | Bunkpurugu |
3 | Edward Mahama | Nalerigu |
4 | Alima Mahama (MP) | Nalerigu |
5 | Sagri Banbangi (MP) | Walewale |