Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Sophia Abena Boafoa Akuffo |
Name wey dem give am | Sophia |
Family name | Akuffo |
Ein date of birth | 20 December 1949 |
Place dem born am | Akropong |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Twi |
Ein occupation | politician, lawyer, judge |
Position ehold | Justice of the Supreme Court of Ghana, Chief Justice of Ghana |
Educate for | Harvard Law School, Wesley Girls' High School, Parliament Hill School, Ghana School of Law |
Work location | Accra |
Sophia Abena Boafoa Akuffo JSC (dem born am 20 December 1949) na she be Chief Justice give Ghana from 2017 till 20 December 2019. Prior to dat, na she already be Judge give Supreme Court of Ghana since 1995.[1]
De daughter of sam Presbyterian minister, she get ein secondary education for Wesley Girls' High School wey dey Cape Coast wey she obtain ein Bachelor of law degree from de University of Ghana.[2][3] She further ein education for Ghana School of Law wer she qualify as barrister.[2] Akuffo train as lawyer under Nana Akuffo-Addo.[4] She get Master's degree for Law insyd from Harvard University wey dey USA.[3][5]
Sophia Akuffo be member of de Governing Committee of de Commonwealth Judicial Education Institute,[3][6] den de Chairperson give Alternative Dispute Resolution Task Force for several years. For January 2006 insyd, dem elect am as one of de first judges of de African Court on Human den Peoples' Rights:[7] Dem initially elect am for two years wey dem subsequently re-elect am till 2014 wey she serve as Vice-President den President of de Court respectively.[5][8][9]
Akuffo wrote The Application of Information & Communication Technology in the Judicial Process – the Ghanaian Experience, a presentation to the African Judicial Network Ghana (2002).[1]
Afta say she serve as Chief Justice, Akuffo retire for 2019 insyd.[10][11][12]
For 28 March 2020 insyd, Nana Akufo-Addo appoint Akuffo say make she chair sam newly formed COVID-19 National Trust Fund wey dem inaugurate for de COVID-19 pandemic ein tym.[13][14][15]
She san serve as de chairperson of de board of de University of Ghana[16] wey she dey get membership for several boards of directors of various organizations.[17]
She get kiddie (daughter) wey ein name be Violet Padi den two grand kiddies Samuel Osei den Cara Nyame. She get large extended family wey dey include five living sisters but she be closer to de three mentioned above.