Suguru Iwazaki (岩崎 優, Iwazaki Suguru) (dem born am 19 June 1991) be Japanese professional baseballer. Dem born Suguru for 1991 for Shizuoka wey dey East Region for Japan insyd.
Iwazaki be 6-foot tall left-handed pitcher, wey he dey wear jersey No. 13. Dem often dey misread ein surname as "Iwasaki" rather dan "Iwazaki".[1]
Wikimedia Commons get media wey relate to Suguru Iwazaki.