Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Takyiwaa ![]() |
Family name | Manuh ![]() |
Ein date of birth | May 1952 ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Asante ![]() |
Ein occupation | academic, writer ![]() |
Educate for | Wesley Girls' High School, University of Ghana, Indiana University Bloomington, University of Dar es Salaam ![]() |
Takyiwaa Manuh (dem born am May 1952)[1] be Ghanaian academic den author. She be Emerita Professor for University of Ghana, wey before ein retirement for May 2017 insyd, she serve as de Director of de Social Development Policy Division of de United Nations Economic Commission for Africa (ECA), wey dey Addis Ababa, Ethiopia.[2][3][4] Na she san be de Director give Institute of African Studies wey dey University of Ghana, Legon from 2002 dey go 2009 insyd.[2][4][5] She be fellow of de Ghana Academy of Arts and Sciences.[1][2][3][5]
Na dem born Manuh insyd May 1952 for Kumasi insyd de Ashanti Region of Ghana to James Kwesi Manuh, wey na he be a food contractor, den Madam Akosua Akyaa, then a trader for Ankaase, a town near Kumasi.[1] Ein early education begin for Ankaase Methodist School wen na she live plus ein grandmommie.[1] While for class one insyd, na dem move am go de Adum Presby School, wer na she san begin class.[1] She san begin class one for a third time wen na dem later send am go Penworth Kindergarten.[1] Manuh go on go plete ein primary education for de Kwame Nkrumah University of Science and Technology (KNUST) Primary school wey sanso dey insyd Kumasi, after wich she enter Wesley Girls' High School, Cape Coast, for ein secondary education.[1][5] She continue ein studies for de University of Ghana, wer she obtain ein Bachelor of Laws degree (LLB) insyd 1974.[1][5] Insyd 1978, na dem award am ein master's degree insyd Law from de University of Dar es Salaam.[1][5] She later go pursue a doctorate degree insyd Anthropology for de Indiana University Bloomington, wey she graduate insyd de year 2000.[1][5]
Na she be de co-winner of de National Women's Business Council Best Paper for Women's Entrepreneurship Award insyd togeda plus Dr. Kojo Saffu of Brock University wey dey Ontario, Canada for 2004 insyd.[5] Dem give Manuh de University of Ghana ein Meritorious Service Award for 2007 insyd, wey July 2008 insyd too, dem award am de Order of de Volta (Officer Class).[5] For 2015 insyd, de University of Sussex award am plus Honorary Doctor of Laws degree.[2][3]
Manuh's works dey de areas of Gender den Women wey dey Ghana, women demma rights den issues of empowerment for Ghana den Africa, Contemporary African Migrations, den higher education wey dey Africa. Ein writings dey include: