Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Theo ![]() |
Family name | Sowa ![]() |
Ein date of birth | 1957 ![]() |
Place dem born am | Cape Coast ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Ein occupation | writer ![]() |
Educate for | University of Sussex, St Leonards-Mayfield School, UCL Institute of Education ![]() |
Theo Sowa CBE (dem born am 1957) be Ghanaian-born independent adviser wey dey on sam wide range of international issues wey dey focus on social development issues[1] wey she dey speak publicly on number of socio-political issues.[2] She san work plus number of organisations wey dey include UNICEF, Stephen Lewis Foundation, de African Union, DfID, den UNDP, among odas[3] wey she be de current CEO give African Women's Development Fund.[4][5] Ein work dey include working plus Graça Machel on issues wey dey pertain youth wey edey contribute den edit number of publications.[6] She san be trustee give Comic Relief. For June 2010 insyd, dem appoint Sowa as Commander of de Order give British Empire (CBE).[7]
Na dem born Sowa insyd Cape Coast, Ghana, insyd 1957, wey she spend ein early life insyd de United States of America. Insyd 1967 she enroll into Blessed Sacrament Convent insyd Brighton, England, wey she later go cam turn de Head Girl for St Leonards-Mayfield School insyd Mayfield, Sussex.[8]
Sowa attend de School of African and Asian Studies for de University of Sussex from 1977 to 1980, wey she receive a bachelor's degree insyd international relations. For de university, na she be interested insyd women's rights, equality den justice. After university, Sowa pursue dis interest wey she play "The Lady In Purple" insyd Ntozake Shange ein play For Colored Girls Who Have Considered Suicide / When the Rainbow is Enuf. Sowa later earn a master's degree insyd comparative education for de Institute of Education, University of London, from 1986 to 1988.[9]
Na dem appoint am a Commander of de Order of the British Empire (CBE) insyd de 2010 Queen's Birthday Honours.[7]