Year dem found am | 1987 ![]() |
---|---|
Native label | جامعة تونس المنار ![]() |
Country | Tunisia ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Tunis ![]() |
Coordinate location | 36°49′45″N 10°8′47″E ![]() |
Member of | Agence universitaire de la Francophonie, International Science Council ![]() |
Dema official website | http://www.utm.rnu.tn/ ![]() |
De University of Tunis El Manar (UTM French: Université de Tunis El Manar, Arabic: جامعة تونس المنار) be varsity wey dey locate insyd Tunis, Tunisia. Dem found am insyd 2000 wey dem dey organize am for 11 Faculties insyd.
University rankings | |
---|---|
Global – Overall | |
QS World[1] | 951–1000 (2024) |
THE World[2] | 801–1000 (2024) |
USNWR Global[3] | =920 (2023) |
According to URAP (University Ranking by Academic Performance) ranking of 2019–2020, ebe de best varsity insyd Tunisia den de 613th varsity for de world insyd.[4]
De CEO of dis varsity be Jihed Hafsi.
Dese be de 11 faculties, schools den institutes for wich dem divide de varsity into: