University of Benin (UNIBEN) be public research university wey dey Benin City, Edo State, Nigeria.[1] edey mong de universities wey de Federal Government of Nigeria dey own wey dem found am for 1970 insyd.[2] Currently de school dey run two campuses wey dem get fifteen faculties wey dey include central library wey dem name John Harris Library.[3] De buildings wey dey UNIBEN be sparsely built wey dem no dey close to each other.[4]
UNIBEN get teaching hospital wey dem dey call University of Benin Teaching Hospital (UBTH).[5]
Dem found de school for 1970 insyd.[6] E first start as Institute give Technology till dem recognize am as full fledge university wey National Universities Commision (NUC) acredit am for 1st July 1971 insyd.[7][8] E come turn federal government-owned University for 1st April, 1975 insyd.[9]
De John Harris Library be academic library wey dey Ugbowo campus insyd. Dem name am after pioneer University Librarian, John Harris.University of Benin wey dem found 1970 wey dem formerly know am as Institute of Technology be de parent institution give de library.[10]
De library dey hold chaw volume of collection give print plus nonprint format wey edey directly opposite de clinical student dema hostel wey dey de university ein premises.De books plus shelves wey dem acquire for de library insyd dey cover all dey courses wey de university dey offer.Ibi University librarian wey dey oveersee de library ein affairs.
Dem establish through de promulgation of de Institute of Technology edict for 1970 insyd but National University Commission (NUC) accord am university status for 1st July,1971 insyd.[11]
UNIBEN ein college of Medical of Sciences dey teach medical plus awards wey be professional degree give physicians plus surgeons.De college get three schools plus institute wey dema names be:
Dem establish am for 1973 insyd, wey de faculty of medicine dey run 6year Bachelor of Medicine plus Bachelor of Surgery (MBBS) wwy ebi full-time degree programDe school ein first dean be Professor T. Belo-Osagie wey na he be Dean for 1973 wey he end ein tenure for 1975.As Professor T. Belo-Osagie left, Professor K . Diete-Koki wey claim de school ein Dean title.Since then, de school come get chaw Deans plus head of departments for de last years. De school ein immediate past Dean be Prof. Dr. (med) E. Oviasu wey de current Dean be Professor Wilson E. Sadoh.[12]
Dem establish de school Basic Medical Science for December 2003 insyd by de College of Medical science wey dem launch am finally for January 2004 insyd.De school dey undertake undergraduate programe give B.Sc
Plus,de school dey provide services give de oda school wey dey de college insyd: School of Medicine and Dentistry plus de oda faculties wey dey de University insyd:Science plus school of pharmacy
De school of basic medical sciences get de following seven departments:
De school of Dentistry dey coordinate courses plus curricula for de college insyd wey edey led to de Bachelor of Dental Surgery (BDS) degree.Dem establish De school of Dentistry wey na dem no am for 1976 wey dem admit ein first batch of students for 1976/1977 academic session insyd.Dem establish am as integral part of de college of Medical Sciences for 1975 by amendment go de Edict wey establish de University of Benin.For 2012 insyd,with international Federal of Endodontic Associations(IFEA) dema support,Donations wey comot de University of Texas wey dey Houston School of Dentistry plus de Owen family,Dr. Mbachan Collins Okwen BDS.(Benin),DBS,MBA. introduce regenerative endodonticss plus modern microscopic endodontics for de University of Benin Teaching Hospital Insyd.[12][14]
Abiodun Falodun, rector, Edo State Polytechnic[31]
Babatunde Fashola,[32] former Lagos State governor, wey na he serve two terms from May 29, 2007, to May 29, 2015, den current minister of Power, Work & Housing insyd Nigeria
James Ibori,[33] former Governor of Delta State from 29 May 1999 to 29 May 2007
Tom Ilube,[34] founder den CEO, Crossword Cybersecurity
↑"ANENIH, Barr Josephine Nwogo". BLERF's Who's Who in Nigeria. Biographical Legacy and Research Foundation. 11 November 2016. Retrieved 25 February 2019.