De University of Botswana (UB) na dem establish am insyd 1982, as de first institution of higher education insyd Botswana.[1] De varsity currently get three campuses: one insyd de capital city Gaborone, one insyd Francistown, den anoda insyd Maun. Dem divide de University of Botswana go six faculties: Business, Education, Engineering, Humanities, Health Sciences, Science den Social Sciences den de Sir Ketumile Masire Teaching Hospital. Dem rank UB 1201–1500 for de world insyd den 21st insyd sub-Saharan Africa for de 2024 Times Higher Education World University Ranking insyd.[2]
UB begin as part of larger university system dem know as UBBS, anaa de University of Bechuanaland (Botswana), Basotoland (Lesotho), and Swaziland; wich na dem found insyd 1964 make e reduce de three countries dema reliance for tertiary education for apartheid-era South Africa insyd.
After Botswana den Lesotho cam turn independent insyd 1966, na dem dey bell de varsity de University of Botswana, Lesotho, and Swaziland (UBLS). Insyd 1975 Lesotho withdraw from de partnership wey e establish ein own national varsity. For several years joint University of Botswana and Swaziland exist til insyd de early 1980s dem amicably divide de varsity go two separate national varsities. Na ebe de tym of Lesotho ein initial withdrawal wey Botswana, na ebe among de poorest nations for de world insyd, dem start de One Man, One Beast (motho le motho kgomo) movement. Dis fundraising campaign dem formally know am as de Botswana University Campus Appeal (BUCA) wey na de late Presido Sir Seretse Khama spearhead am for 1976 insyd. Na dem launch de campaign make e raise money give de construction of de Botswana Campus of de University of Botswana and Swaziland.
BUCA follow insyd de wake of unilateral nationalisation of joint-university campus facility insyd Roma by de Lesotho government. Batswana (People of Botswana) den oda stakeholders make contributions of all types (wey dey include cash, cattle, grain, eggs, etc.) towards make e dey accomplish de set target of one million rand. By 1982, de University of Botswana cam turn reality den remain de oldest institution of higher education for de country insyd. De One Man, One Beast (motho le motho kgomo) movement dey endure today for de varsity ein main statue wey dey locate for de front of de fresh library.[3]
De Presido anaa Vice Pee of Botswana dey serve as de Chancellor of de varsity.[4][5] De top administrator for campus top be de Vice Chancellor. Der be five Vice Chancellors of de varsity:
Chaw students dey live for campus top insyd residence halls.[8] Dem dey serve students wey dey live insyd de residence halls meals for campus refectories top.[9]
Campus amenities, dey include Olympic-sized swimming pool, entertainment arena, den sports courts (basketball, tennis, handball, netball den volleyball). De varsity dey adjacent to de National Stadium, wey be available give university use. De practice fields outside de stadium be de location give university intramural sports.
De varsity dey provide free medical clinic den counseling services.
De University of Botswana dey maintain numerous global partnerships make e facilitate research cooperation den study exchanges. International exchange partners dey include:
United States
University of California (University of California Education Abroad Program)[10]
University of Pennsylvania (Botswana-UPenn Partnership for healthcare improvement)[11]
↑Ingolstadt, Katholische Universität Eichstätt-. "Auslandssemester von MIB Studierenden". Katholische Universität Eichstätt - Ingolstadt (insyd German). Retrieved 27 March 2024.