Year dem found am | 1964 |
---|---|
Country | Burundi |
Edey de administrative territorial entity insyd | Bujumbura |
Coordinate location | 3°22′44″S 29°23′4″E |
Member of | Agence universitaire de la Francophonie, Association of African Universities |
Tym dem start | 1964 |
Dema official website | https://www.ub.edu.bi/ |
De University of Burundi (French: Université du Burundi, or UB) be public university wey dey locate insyd Bujumbura, Burundi. Dem found am insyd 1964, e dey comprise eight faculties den five institutes wey e get student enrollment of approximately 13,000. E dey base insyd three campuses for Bujumbura insyd den fourth insyd Gitega. E take ein current name insyd 1977 wey ebe Burundi ein publicly funded university per.
Dem fi trace de origins of de University of Burundi to de Agronomy Institute of de University of the Belgian Congo and Ruanda-Urundi, dem found under Belgian colonial rule. Insyd 1960 dis cam turn de Agronomical Institute of Ruanda-Urundi (Institut agronomique du Ruanda-Urundi) wey dem move am Bujumbura, wey e cam turn de country ein first major centre of higher education.[1] Under de initiative of de Jesuit missions, three oda specialist institutions dem subsequently emerge insyd Bujumbura after Burundi ein independence for 1962 insyd. Na dese institutions dem merge make e form de Official University of Bujumbura (Université officielle de Bujumbura, anaa UOB) insyd January 1964.[1] Insyd 1977, de UOB merge plus two vocational institutions make dem create de University of Burundi (Université du Burundi, anaa UB).[1]
Na dem gbele de Library of de University of Burundi insyd 1981 wey dem formally dedicate am insyd 1985. Na dem report insyd 1993 e get 150,000 volumes for ein collection insyd, wey dey make am one of de largest libraries insyd Burundi.[2]
Dem significantly disrupt teaching for de university by political upheaval elsewhere insyd Burundi since independence. De Burundian Civil War (1993–2006) create particular problems, as de accompanying socio-economic crisis wich lead to strikes, funding problems, den brain drain of academic staff overseas. For 11–12 June 1995 na dem massacre ethnic Hutu students for de university by ethnic Tutsi.[3]
Ein alumni dey include Pierre Nkurunziza wey na he serve as Presido of Burundi from 2005 to 2020. He study physical education wey later he hold post as assistant lecturer for de university before, as Hutu, dem force dem make dem flee insyd 1995. Ein successor, Évariste Ndayishimiye, sanso study law for de university before de violence of 1995 buh he no plete ein studies.
UB dey affiliate to de Inter-University Council for East Africa (IUCEA), Regional Universities Forum for Capacity Building in Agriculture (RUFORUM), de Agence universitaire de la Francophonie (AUF), den de Conseil Africain et Malagache pour l'enseignement supérieur (CAMES).[1]
Dem divide de university into faculties den institutes wich na dem make up of departments. As of 2018, na dem claim say de university dey comprise of: